ladies express y'all view on this topic Would you like to have more than one husband? I meansimultaneously. Maybe two or three? or would more be too many totake care of?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 16-02-2012 02:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
FlyMamacita at 16-02-2012 02:26 PM (13 years ago) (f)
My dear r u ready to take wahala frm more then 1 guy??
Cookin, cleaning, shopping, prasin, loving, sexin, etc etc etc...... abeg me i no fit oooo
besides how many pikin i wan born
Posted: at 16-02-2012 02:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Treasure2 at 16-02-2012 03:36 PM (13 years ago) (f)
@Hopea, you go fit endure this men wahala, you knw say man get heat pass pikin. Complain pass children, how you wan take manager more than one. As for money, dem no get again, na your own dem want. lol
Posted: at 16-02-2012 03:36 PM (13 years ago) | Hero
omomarty at 16-02-2012 03:38 PM (13 years ago) (f)
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 03:36 PM
@Hopea, you go fit endure this men wahala, you knw say man get heat pass pikin. Complain pass children, how you wan take manager more than one. As for money, dem no get again, na your own dem want. lol
u make sense jare
Posted: at 16-02-2012 03:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
sarah555 at 16-02-2012 03:41 PM (13 years ago) (f)
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 03:36 PM
@Hopea, you go fit endure this men wahala, you knw say man get heat pass pikin. Complain pass children, how you wan take manager more than one. As for money, dem no get again, na your own dem want. lol
correct
Posted: at 16-02-2012 03:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac