AFRICAN WOMEN! "My wife beats me up", husband tells court (Page 15)

Date: 20-02-2012 7:51 pm (12 years ago) | Author: Akeem Jaffe Jaffa
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 30
- dickman2 at 21-02-2012 03:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lee22 on 21-02-2012 03:19 PM
please  forget that boy thanks
see your mouth ,,,
Posted: at 21-02-2012 03:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 21-02-2012 03:26 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 12:16 PM
as ashawo or what ...okada no dey italo nahh.. Angry Angry Angry Angry..how work..

she nor even talk to u,, dis na wetin u reply person
Posted: at 21-02-2012 03:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:30 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 21-02-2012 01:58 PM
I no go fight for man at all. Make una carry go.  If i wan fight no be Ajanni, fine bobo full for here now.

hw dare u insult my guy? ajanni is very very handsome man ok Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-02-2012 03:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:31 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 21-02-2012 02:16 PM
not to that extent my deart,
the little girl just dey joke oooooooooooo, ok?  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

na me u de call little girl? chai................ na yeye de worry u
Posted: at 21-02-2012 03:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:32 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 21-02-2012 02:17 PM
sharrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrap dia

me ajanni? nor worry come house today if i nor beat u
Posted: at 21-02-2012 03:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:33 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 02:22 PM
idiot.. u look yoursef now  like superstar,,because two dey fight for u .. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

nor mind am dear.............. tank u jare
Posted: at 21-02-2012 03:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 21-02-2012 03:34 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 21-02-2012 03:26 PM
she nor even talk to u,, dis na wetin u reply person
please my dear ,,this fight na three days ago fight oooo,,please to understand me ..she come from no where start to fight me for nothing ,,so no be today  fight sha,,me and she go dey fight the fight till she go tire ooooo ..sorry if i hot u sha ,,
Posted: at 21-02-2012 03:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:34 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 02:48 PM
see monkey dey play love ,, Grin Grin Grin Grin Grin Grin..aboki with love..

abeg help me tell am Angry
Posted: at 21-02-2012 03:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lee22 at 21-02-2012 03:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 21-02-2012 03:19 PM
Why do u talk to her like that? Do u know her in person? Please, stop the insult.
[/quote hmmmm imagine that na wa ooh
Posted: at 21-02-2012 03:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 21-02-2012 03:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 03:34 PM
please my dear ,,this fight na three days ago fight oooo,,please to understand me ..she come from no where start to fight me for nothing ,,so no be today  fight sha,,me and she go dey fight the fight till she go tire ooooo ..sorry if i hot u sha ,,

Ehen so na 3 days ago fight u wan fight today ?  Huh? Its a forum, why u go vex??
If u ur body dey hot u go offline calm dan, later u com back....no nid for insult my dear pls
Posted: at 21-02-2012 03:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lee22 at 21-02-2012 03:37 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 21-02-2012 03:19 PM
Why do u talk to her like that? Do u know her in person? Please, stop the insult.
[/quote hmmmm imagine that na wa ooh
Posted: at 21-02-2012 03:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: lee22 on 21-02-2012 03:19 PM
please  forget that boy thanks

i hear jare better person Kiss
Posted: at 21-02-2012 03:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 21-02-2012 03:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: lee22 on 21-02-2012 03:36 PM
Quote from: FlyMamacita on 21-02-2012 03:19 PM
Why do u talk to her like that? Do u know her in person? Please, stop the insult.
[/quote hmmmm imagine that na wa ooh

 Grin
Posted: at 21-02-2012 03:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 03:09 PM
ajanni  one of your wife beat u yesterday too..

yes na me beat am
Posted: at 21-02-2012 03:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 21-02-2012 03:40 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 21-02-2012 03:30 PM
hw dare u insult my guy? ajanni is very very handsome man ok Grin Grin Grin Grin
Carry go abi, i off.
Posted: at 21-02-2012 03:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 21-02-2012 03:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 21-02-2012 03:36 PM
Ehen so na 3 days ago fight u wan fight today ?  Huh? Its a forum, why u go vex??
If u ur body dey hot u go offline calm dan, later u com back....no nid for insult my dear pls

she say my mama na ashawo ,,na she tell me three days ago,,
Posted: at 21-02-2012 03:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:41 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 21-02-2012 03:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 21-02-2012 03:42 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 21-02-2012 03:36 PM
Ehen so na 3 days ago fight u wan fight today ?  Huh? Its a forum, why u go vex??
If u ur body dey hot u go offline calm dan, later u com back....no nid for insult my dear pls

she say my mama na ashawo ,,na she tell me three days ago,,
Posted: at 21-02-2012 03:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 21-02-2012 03:42 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 21-02-2012 03:41 PM
she say my mama na ashawo ,,na she tell me three days ago,,

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 21-02-2012 03:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lee22 at 21-02-2012 03:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 21-02-2012 03:38 PM
i hear jare better person Kiss
you big pass that level na, we are here to play  jare ve a nice day  Kiss Kiss Kiss
Posted: at 21-02-2012 03:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 30