Posted: at | |
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: Treasure2 on 22-02-2012 05:36 PM Why you dey shine eye why she no go shine eye,sophie dey here na u Treasure come dey throw welcome party for Waco,why she no dey sick and tired for here
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:26 PM why she no go shine eye,sophie dey here na u Treasure come dey throw welcome party for Waco,why she no dey sick and tired for here u still come ask her say weather she see waco?
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:26 PM why she no go shine eye,sophie dey here na u Treasure come dey throw welcome party for Waco,why she no dey sick and tired for here ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: mallorca on 23-02-2012 01:51 PM who is Waco? Half human,half spirit.Okara Mmadu ,Okara mmo Ajo nwa jiri isi baa nne ya na na-afo were ukwu puta, Eh be ibe ya ji isi aputa
| |||||
Quote from: sophiebaby on 23-02-2012 03:31 PM ![]() ![]() ![]() Nne nyem kiss ahu ozo
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 23-02-2012 03:34 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Waco ga ebe akwa,let him go for trip
| |||||
Sophie e don tee wey i do suspect Treasure and Waco ohh ,i been wan tell u that time but i say make i just dey look them shaa but this one wey treasure come dey throw welcome party for Waco self,i be like say my instinct na true say them two dey chop Kanda,how u see am Sophie? Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:31 PM Half human,half spirit.Okara Mmadu ,Okara mmo Meaning? Ajo nwa jiri isi baa nne ya na na-afo were ukwu puta, Eh be ibe ya ji isi aputa
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:26 PM why she no go shine eye,sophie dey here na u Treasure come dey throw welcome party for Waco,why she no dey sick and tired for here ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:28 PM u still come ask her say weather she see waco? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mallorca on 23-02-2012 01:51 PM who is Waco? WACO is sophie husband.
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:31 PM Half human,half spirit.Okara Mmadu ,Okara mmo Onye udo ka ibu. Ajo nwa jiri isi baa nne ya na na-afo were ukwu puta, Eh be ibe ya ji isi aputa ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:41 PM Sophie e don tee wey i do suspect Treasure and Waco ohh ,i been wan tell u that time but i say make i just dey look them shaa but this one wey treasure come dey throw welcome party for Waco self,i be like say my instinct na true say them two dey chop Kanda,how u see am Sophie? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 23-02-2012 03:36 PM Waco ga ebe akwa,let him go for trip Na so you hate my broda WACO, e be like say you sef want lash Sophie, why you wan may he go another trip, when he just return.
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 22-02-2012 07:57 PM lol but seriously i talk anytin wrong b4? una knw how many topics on interracial stuff dey enta here, Mamafly,take am je je jare, na one of those things wey dey make N P sweet. One love anytime whn i read negativ abt white i take it as joke or kip quiet,,, na my mistake to talk dis time ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 23-02-2012 04:49 PM Na so you hate my broda WACO, e be like say you sef want lash Sophie, why you wan may he go another trip, when he just return. na put sand sand for my garri o ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 23-02-2012 04:53 PM na put sand sand for my garri o Go dey jolly with Ajanni as you no fit sidan for WACO house, i go fin better wife for him ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i don come Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion