Posted: at | |
| |||||
Quote from: mazi on 4-02-2009 04:51 PM i don dash u....c ur life now.. then why u dey follow me arround... even in my house. stay out side... leave us alone. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
see dis one....u get house? Replywho dash monkey banana?
| |||||
where u come dey follow us Replydey go now?? just stay clear. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
person wee dem carry 4 back wan carry anoda person. Reply
| |||||
Quote from: onyin on 4-02-2009 02:27 AM Quote from: chik2005 on 1-02-2009 05:36 AM HOUSE THIS IS SERIOUS,NAIJA GIRLS ARE FOND OF ASKING FOR RCHARGE CARD B4 RELATIONSHIP SHOULD IT BE ENCOURAGED? lol.c'mon just recharge card?.hmmmmmmm wat about those guys who spend more than tht on their babes?.its all about love(cough!),so just prove ur love.lol.i beg jo,nothin come easy and moreover ,how do u want her to call u up, when she's got no credit on her fone?.if u hv the money spend it but if u dont have, then its a different case.Thank goodness U coughed after the "love." i agree, guys, if we get money, make we dey try spend am... but if any of una see say na the money she like pass and U just be like "means to an end" please, by all means, use it to its maximum effect and when she's feeling all loved up... Crush her heart like a 1000tonne anvil was dropped on it.
| |||||
ha...u harsh o Reply
| |||||
Quote from: mazi on 4-02-2009 05:01 PM person wee dem carry 4 back wan carry anoda person. at least i have a back to carry person. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
u think so? Replyna die u dey so o. ngbe onwu na egbu nwa nkita..........................
| |||||
humm Reply
| |||||
mazi, hw I no go harsh... I no fit carry last, lai lai, abi U wan carry last? Days of being a mugu don pass. Talk is cheap, action na d way foward Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na wa o...everybody dey vex? Replyna d credit crunch?
| |||||
Quote from: mazi on 4-02-2009 05:17 PM u think so? ogaghi ekwe y nu isi nsi na die u dey so o. ngbe onwu na egbu nwa nkita..........................
| |||||
o'buru soso nsi..... he won't perceive piss sef. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: Oceandrive on 4-02-2009 06:24 AM Quote from: Kennee on 3-02-2009 02:00 AM Quote from: Oceandrive on 3-02-2009 01:35 AM . Yu no need Recharge Card too? ![]() l no do again na WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
OYO Reply
| |||||
sombody should send me r.card....abeg ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
are you begging??? ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: zie85er on 5-02-2009 03:04 AM sombody should send me r.card....abeg no 1 bears that name here.besides u don turn babe wey dey beg call card?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)