Posted: at | |
| |||||
Quote from: proly on 3-03-2012 01:40 PM d bag is fine sha,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,bt too expensive na life property ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Nah me go use my own hand call thieves for my girlfriend or my mama? Reply
| |||||
Quote from: sweetguy44 on 3-03-2012 05:48 PM COME THIS POSTER I SURE SAY U NEVA EVEN ENTER FLIGHT FRM LAGOS GO REACH ABUJA U KNW WAT UR TALKING 1.2MBPS ABEG IF U REACH UR VILLAGE WEY NO EVEN GET ELECTRICITY U GO TELL THEM THIS YEYE STORTY Thank you,i don talk am here before.
| |||||
D bag is ok, but d moni na wash Reply
| |||||
Shoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo,na how much dem dey sell land for maitama na. Replyi love me
| |||||
Its the pocket that talks and not the idea.IF I have 20billion to burn freely why won't I buy such a bag for my wife. Reply
| |||||
this bag go get em own security and mopoul different Replybuy and buy security different ![]() ![]()
| |||||
Quote from: southpool16 on 3-03-2012 05:58 PM naira is now valueless 3milion naira is 14 thousand euro but there is a bag of 30thousand euro even 50 thousand euro we are talking about a bag that cost 300 million naira and you are talking avout 3million and 30 or 50 thousand euros. multiply your imagination by 100 times then you will get the correct answer.
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 3-03-2012 05:36 PM Which kind Pure white be this? Na who dey drive this moluwe bus? Just one women hand bag 300 Million naira. And they said our population is 170 to 180 million wey them go use the money take help poor people,each citizen one million.Who wan buy am? Come ohh wetin the woman go use am carry, shey na Menstrual pad,panket,eye pencil,eye lashes,lip stick,tissue papers,mirror,BB,condoms,and other rubbish stuff wey i dey see for babes handbag,na him una want use 300 million naira bag carry. I dey come,make i go smoke egbo first make my brain open because i no fit enter for this kind keke napepe. Na true u talk jare... but if we give one million to every citizen of nigeria, na only 300 people hand nai the money go reach. the only way the money go reach every body hand na to share am ono one or two two naira.
| |||||
looks like shrine Reply
| |||||
if i buy d bay N300m.. na how much i go com put inside d bag??? ; Reply![]() ![]()
| |||||
nice bag..but for weting na ...million hisss...that money go reach ta do something more important ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
na madness! Reply
| |||||
insanity.. the senators can buy it for their gf.. Reply
| |||||
Ataram ji ego ole. how much yam do i eat to buy this kind bag have i finish helping the poor, have finish bring hope for the hopeless only a man without fear of God can buy this bag a man or woman of selfish interest Reply
| |||||
make them wait make ABA boys see am first............the price will go down to $100. Replyfcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his
| |||||
Good.. Reply![]()
| |||||
Made in Ariria Mkt Aba is even better
| |||||
you are just a bloody lier,this bag is sold for 1,600 euros in monte napoleon milano italy where all designer product are sold,guy why you go dey talk wetin you nor know,more over i took someone that came to italy from nigeria to do shopping here in italy,to buy this bag,and the bag is not the hermes birking of france,it is D&G product.make you try to dey lie small small. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot