akxrech at 5-02-2009 07:27 PM (15 years ago) (m) Reply |
Na person send you to get girlfriend? Posted: at 5-02-2009 07:37 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princemech at 6-02-2009 05:41 PM (15 years ago) (m) i wonder oooooo Posted: at 6-02-2009 05:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 6-02-2009 05:45 PM (15 years ago) (m) too much questions from old man u swear u no leave me alone? i no gree na by force? Posted: at 6-02-2009 05:45 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 6-02-2009 08:02 PM (15 years ago) (m) abeg valentine girls make una see me ooooooooo
the thing wey elder mazi no fit handle na em u wan start.u talk like a small boy. u dis girl u too like to dey put me down abi? se u no know say mazi time don finish say na we dey rain? come ooo e bi like say u take style wan find out how good i am abi? ......... i no dey slackoooooooooooo Posted: at 6-02-2009 08:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
idyyoung at 6-02-2009 08:08 PM (15 years ago) (m) make it 50:50 Posted: at 6-02-2009 08:08 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oceandrive at 6-02-2009 08:10 PM (15 years ago) (f) 4 ur own good, no slackoooooo
Posted: at 6-02-2009 08:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xclamation at 6-02-2009 08:13 PM (15 years ago) (f) awwwwwwwwwwww poor guy ............ sorry for u but like everybody say hun dump her ............ she wana show u that she worht more than u ........... so u should show her she aint woth it ............. Posted: at 6-02-2009 08:13 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na person send you to get girlfriend?
see which kinda gal u bi sef...... why u dey talk hide face na ppl like u we dey talk abt here............ anyway ma guy take heart maybe u xplain things give her maybe she will undastand................................but not turn ur back on her ..........................PITYYYYYYYYYYY!!!!!!!!!! Posted: at 7-02-2009 12:17 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 7-02-2009 06:23 PM (15 years ago) (f) abeg valentine girls make una see me ooooooooo
the thing wey elder mazi no fit handle na em u wan start.u talk like a small boy. u dis girl u too like to dey put me down abi? se u no know say mazi time don finish say na we dey rain? come ooo e bi like say u take style wan find out how good i am abi? ......... i no dey slackoooooooooooo my dear wait for my first daughter.besides am occupied as in hooked.so check 3rd person after u.may be, just may be she has a little vacancy. Posted: at 7-02-2009 06:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 8-02-2009 05:13 AM (15 years ago) (m) only mouth, so so mouth.....hissssssssssssssssssssss Posted: at 8-02-2009 05:13 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
offaith at 8-02-2009 05:16 AM (15 years ago) (m) can u make sex with your first day of meeting a girl? Posted: at 8-02-2009 05:16 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sheeroz at 8-02-2009 11:36 AM (15 years ago) (f) MY GIRL FRIEND IS THREATENING ME THAT IF WE DONT CELEBRATE OUR VALENTINE AT OCEAN VIEW THAT SHE IS GOIN TO DUMP ME FOR ANOTHER GUY WHO WILL TAKE HER THERE....
IS DIS WHAT VAL IS ALL ABOUT? THE WORST PART IS THAT SHE SAID SHE DOESNT CARE HOW I MANAGE TO GET THE MONEY, ALL SHE WANTS IS TO BE AT OCEAN VIEW ON 14TH....
WHAT DO I DO?
if i were u i wouldn't do anything about it....even if i had the money. Who exactly is she to make demands and give ultimatums? Well if she has a guy who can take her to the ocean view..... let him take her!!! Be ur own man and don't let a woman boss u around. Like whats the worst that can happen if she dumps u??? Ur surely gonna live lol.....yea and lets see if she's REALLY GONNA DUMP U. And by the way i doubt the other guy actually exists Posted: at 8-02-2009 11:36 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
raskydammy at 8-02-2009 01:39 PM (15 years ago) (m) MAKE TWO OF UNA GO CENTRAL BANK OF NIGERIA WITH UNA IRON'S BUT NA SHE GO FIRST CONFUSE THE AT THE GATE BECAUSE NA SHE WON CELEBRATE VAL....LET ME KNOW HOW UNA END UNA TAKE SETTLE OR DO THE VAL............... Posted: at 8-02-2009 01:39 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mexzi-dbg at 9-02-2009 03:02 PM (15 years ago) (m) i wonder oooooooooo jus tell ur girl 2 contact styl plus 2 take her deir,since she no c iya basira place wey una 4 go.abi nobi wetin u plan b dat. Posted: at 9-02-2009 03:02 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mexzi-dbg at 9-02-2009 03:23 PM (15 years ago) (m) MY GIRL FRIEND IS THREATENING ME THAT IF WE DONT CELEBRATE OUR VALENTINE AT OCEAN VIEW THAT SHE IS GOIN TO DUMP ME FOR ANOTHER GUY WHO WILL TAKE HER THERE....
IS DIS WHAT VAL IS ALL ABOUT? THE WORST PART IS THAT SHE SAID SHE DOESNT CARE HOW I MANAGE TO GET THE MONEY, ALL SHE WANTS IS TO BE AT OCEAN VIEW ON 14TH....
WHAT DO I DO?
if i were u i wouldn't do anything about it....even if i had the money. Who exactly is she to make demands and give ultimatums? Well if she has a guy who can take her to the ocean view..... let him take her!!! Be ur own man and don't let a woman boss u around. Like whats the worst that can happen if she dumps u??? Ur surely gonna live lol.....yea and lets see if she's REALLY GONNA DUMP U. And by the way i doubt the other guy actually exists i :othink i buy ur idea lol. Posted: at 9-02-2009 03:23 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
In this ur case....... Na by force o. Posted: at 9-02-2009 03:48 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Fesh at 9-02-2009 04:00 PM (15 years ago) (m) Then let her test d waters now. Now u knw she does not love U. dump u bcos u refused 2 take her to ocean view?. hissssssssssssssssss Guy free am make she, they r better fishes in d water.
Correct. Just know that the girl is a parasite! Posted: at 9-02-2009 04:00 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SAmyrocko at 9-02-2009 04:20 PM (15 years ago) (m) and u wan be the host
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 9-02-2009 04:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
DebigBen at 19-08-2012 12:27 PM (11 years ago) (m) Y not take her go view atlantic ocean? Maybe she no go fit come back again. Posted: at 19-08-2012 12:27 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |