Jamesaino at 6-03-2012 11:24 AM (13 years ago) (m) u go blame am, he wan go europe na. Posted: at 6-03-2012 11:24 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 6-03-2012 11:25 AM (13 years ago) (f) eiyaaa Posted: at 6-03-2012 11:25 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
iyke63 at 6-03-2012 11:27 AM (13 years ago) (m) if to say this man suceed ,many people will be trying this way because is more easier and faster no need of wasting time and money Posted: at 6-03-2012 11:27 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
staton at 6-03-2012 11:50 AM (13 years ago) (m) mad man. i pray make dat guy dey mad.y e madness no carry am go police station. i like ur style sha Posted: at 6-03-2012 11:50 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Becynth at 6-03-2012 11:54 AM (13 years ago) (m) Na lie the guy no mad im won enter yanky Posted: at 6-03-2012 11:54 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
BonnyLuv at 6-03-2012 11:55 AM (13 years ago) (f) Wonders will neva cease. D man no mad jare, just frustrated. *still laughing* Posted: at 6-03-2012 11:55 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Angelita2 at 6-03-2012 12:03 PM (13 years ago) (m) YOU SEAM MAD MAN SEF DON TIRE FOR THIS COUNTRY NAIJA CHAI. Posted: at 6-03-2012 12:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Akanjohn at 6-03-2012 12:10 PM (13 years ago) (m) hahahahaaa na wa oooo, even naija don tire mad man, watin i still dey don for naija na
I wonder God help us Posted: at 6-03-2012 12:10 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Akanjohn at 6-03-2012 12:11 PM (13 years ago) (m) hahahahaaa na wa oooo, even naija don tire mad man, watin i still dey don for naija na
I wonder God help us Posted: at 6-03-2012 12:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lee22 at 6-03-2012 12:15 PM (13 years ago) (f) mad ke  naija don tire him Posted: at 6-03-2012 12:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lekan22 at 6-03-2012 12:28 PM (13 years ago) (m) Nigeria! Posted: at 6-03-2012 12:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osupia at 6-03-2012 12:37 PM (13 years ago) (m) the guy is a senior madness officer Posted: at 6-03-2012 12:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lanudja at 6-03-2012 12:46 PM (13 years ago) (f) Posted: at 6-03-2012 12:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 6-03-2012 01:00 PM (13 years ago) (m) You are not too far from the truth my man,since we do not have good hospital In Niaja make the man go treat himself there jorr i do no why them come put sand sand for the man garri
he looks like your senior brother ooo, abi na him? Posted: at 6-03-2012 01:00 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
malvin2525 at 6-03-2012 01:02 PM (13 years ago) (m) Posted: at 6-03-2012 01:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prosperos at 6-03-2012 01:04 PM (13 years ago) (m) chei europe madness Posted: at 6-03-2012 01:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
You will be next.
you will be next candanre
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 6-03-2012 01:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NAIJA DON TIREEEE MAD MAN SEF..NA WAAA OO Posted: at 6-03-2012 01:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Na the guy packaging be that.  Mad man no dey get ambition. The guy wan travel abroad because naija life don tire am.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 6-03-2012 01:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Senegal at 6-03-2012 01:35 PM (13 years ago) (m) Make una leave the guy jare make him go Europe go hustle.... Who never tire for Naija? Posted: at 6-03-2012 01:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |