Ifemylove at 7-03-2012 11:19 PM (13 years ago) (f) what a shame.. Posted: at 7-03-2012 11:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
evedflower at 7-03-2012 11:33 PM (13 years ago) (f) Would rape improve her grade?? Posted: at 7-03-2012 11:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
larrel at 8-03-2012 01:05 AM (13 years ago) (m) all these dumb tribalists should pack their things and leave the country if they are tired of being nigerians. Posted: at 8-03-2012 01:05 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
larrel at 8-03-2012 01:12 AM (13 years ago) (m) Nawa gan sef....diff stories everyday, the other day na pastor pour olive oil for church member p**sy and rape her,another day an doctor wey rape oyibo woman for abroad now na imam for mosque do hin own with student. Why are these men so neuro-pathetic...senseless things.
jamb question! Posted: at 8-03-2012 01:12 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 8-03-2012 01:22 AM (13 years ago) (m) na wetin their Quran teach dem naw...abi na sharia law! just asking
na mohammed and koran teach them Posted: at 8-03-2012 01:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 8-03-2012 01:24 AM (13 years ago) (m) Nawa gan sef....diff stories everyday, the other day na pastor Native doctor pour olive oil for church member p**sy and rape her,another day an doctor wey rape oyibo woman for abroad now na imam for mosque do hin own with student. Why are these men so neuro-pathetic...senseless things.
Not Pastor,Na native doctor Posted: at 8-03-2012 01:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 8-03-2012 01:25 AM (13 years ago) (m) jamb question!  Aptitude Test Posted: at 8-03-2012 01:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wilat at 8-03-2012 01:35 AM (13 years ago) (f) Not Pastor,Na native doctor
So pastor don turn babalawo,you will never change and u will never say the truth.
i love me Posted: at 8-03-2012 01:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ozonadakar at 8-03-2012 01:45 AM (13 years ago) (m) dat guy no be mumu because most of you wey dey vex now dey mention tribe if no una tribe, so make una take am easy, as una don talk now say make him no dey mention tribe again, any of you wey go mention tribe for any matter here again em papa. Posted: at 8-03-2012 01:45 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wilat at 8-03-2012 01:52 AM (13 years ago) (f) jamb question!  Like you do not understand the context of rhetorical questions.
i love me Posted: at 8-03-2012 01:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ozonadakar at 8-03-2012 01:53 AM (13 years ago) (m) Why are some people so stupid and mad on this naijapals self? that stupid guy with that stupid name,"dodocrazy" or whatever, what has tribe got to do with molesting? U better always use that ur dull brain 2 think of reasonable comments b4 just commenting anyhow, and there some other stupid like u that all they know is just abusing other tribes.
guy have u ever mention tribe here b4? ask ur self b4 u go carry on wit that insult, and i put it to u that u don't suppose to mention name at all. but u mention ones name now, so make una take am jejeoo. Posted: at 8-03-2012 01:53 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ozonadakar at 8-03-2012 01:55 AM (13 years ago) (m) Whenever people say the truth their would be wide spread comdemnation!!,IS HE NOT A YORUBA MAN OR IS HE NOT AN ARABIC AND KORAN TEACHER? Inless than 3 months now ,HOW MANY RAPES, HOW MANY KILLINGS AND HOW MANY ACID ATTACKS? make i hear word jare.
God bless bros Posted: at 8-03-2012 01:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ozonadakar at 8-03-2012 02:06 AM (13 years ago) (m) mumu have u ever hear dat archbishop or pope rape any b4? Posted: at 8-03-2012 02:06 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ozonadakar at 8-03-2012 02:13 AM (13 years ago) (m) Not Pastor,Na native doctor
correct answer God bless u Posted: at 8-03-2012 02:13 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ozonadakar at 8-03-2012 02:19 AM (13 years ago) (m) So pastor don turn babalawo,you will never change and u will never say the truth.
u no vex today at all, u just dey take every thing easy today, abi dem never provoke u? Posted: at 8-03-2012 02:19 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
alberton at 8-03-2012 03:00 AM (13 years ago) (f) Always give your source to be independently checked. Posted: at 8-03-2012 03:00 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
zuby4life at 8-03-2012 03:17 AM (13 years ago) (m) all these dumb tribalists should pack their things and leave the country if they are tired of being nigerians.
which country are u talking about, my country i am in my country if u luk at me u wil no dat i am a General in the BIAFRA ARMY Posted: at 8-03-2012 03:17 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aishababa at 8-03-2012 03:21 AM (13 years ago) (f) Rape is rape - it has no religion Posted: at 8-03-2012 03:21 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
peter37 at 8-03-2012 06:31 AM (13 years ago) (m) haaaa teacher naa waa oooooohhhh Posted: at 8-03-2012 06:31 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
we have no rules if not he will die in jail Posted: at 8-03-2012 11:38 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |