white hair (Page 5)

Date: 14-03-2012 1:15 pm (12 years ago) | Author: charlotte ansong
1 2 3 4 [5] 6
- at 4-05-2012 04:59 PM (12 years ago)
wetin i start that guy loose totally , na advise i give na ,i no want waka wound am pass like that
Posted: at 4-05-2012 04:59 PM (12 years ago) |
Reply
- chummyli at 4-05-2012 05:24 PM (12 years ago)
(f)
Emejuru! Emejuru!! Emejuru!!! Hmmmmmm

Posted: at 4-05-2012 05:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 4-05-2012 05:25 PM (12 years ago)
(m)
i hear ram ooo
Posted: at 4-05-2012 05:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 4-05-2012 05:27 PM (12 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 4-05-2012 05:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 4-05-2012 08:31 PM (12 years ago)
(m)
guyman, if u go allow me talk to u, u no be newbie again, ur profile says ur np adict, i go lyk make we dey catch fun for here, so dat anytime we wan login we go dey happy say we wan go catch fun no be to go get insult, bro wakawaka most of us don dey here before u come, and wen u come u see as we dey live happily, just try be a happy member too, ur parents are @ home tryna put food on ur table, una dey here dey insult dem for nothing, if ona know wetin pipo wen no get parents dey face for diz life, ona go respect ona own, how u go feel wen u see sombady dey insult ur friend parents? we are all 1 family here, life says anybady above 18 is an adult, so lets be adult here, thank all of ona, but na still PB4. hahhahhhhhaaaaaaaaaaaaaaa
Posted: at 4-05-2012 08:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 4-05-2012 11:22 PM (12 years ago)
(m)
story , story, storyyyyyyyyyyyyyyyyy  Angry
Posted: at 4-05-2012 11:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 4-05-2012 11:22 PM (12 years ago)
(m)
i waka pass
Posted: at 4-05-2012 11:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 5-05-2012 09:20 AM (12 years ago)
(m)
Mumu

Posted: at 5-05-2012 09:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 5-05-2012 11:50 AM (12 years ago)
(f)
kaycee i second ur nice speech... I suspect say wakawaka na person wey don de hia b4 mayb he opened anoda acct cos he no put pix 4 his profile n his mouth de run like parrot since he don enta hia...

Posted: at 5-05-2012 11:50 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 5-05-2012 04:11 PM (12 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 5-05-2012 04:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-05-2012 04:13 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on  5-05-2012 11:50 AM
kaycee i second ur nice speech... I suspect say wakawaka na person wey don de hia b4 mayb he opened anoda acct cos he no put pix 4 his profile n his mouth de run like parrot since he don enta hia...

investigator mumu oya clap ,
Posted: at 5-05-2012 04:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-05-2012 04:15 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  5-05-2012 09:20 AM
Mumu

hahahaha you still dey cry , continue mumu looser  Grin
i just dey waka dey laff dey go  Grin
Posted: at 5-05-2012 04:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 5-05-2012 04:18 PM (12 years ago)
(m)
see joke

Posted: at 5-05-2012 04:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 5-05-2012 08:08 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on  4-05-2012 11:22 PM
story , story, storyyyyyyyyyyyyyyyyy  Angry
oga wakawaka i no get tym now, but i sure say 1 day be 1day monkey go go market e no go return, i no know why u wan turn diz joke forum to insult forum, pls respect ur self na,
Posted: at 5-05-2012 08:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Splendidndy at 5-05-2012 08:36 PM (12 years ago)
(m)
LYK FADA LYK SON
Posted: at 5-05-2012 08:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jaolab at 5-05-2012 08:46 PM (12 years ago)
(m)
i pass
Posted: at 5-05-2012 08:46 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 6-05-2012 07:49 AM (11 years ago)
(f)
i use jet fly pass

Posted: at 6-05-2012 07:49 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- at 6-05-2012 01:47 PM (11 years ago)
Huh ? anyway  Undecided boo
Posted: at 6-05-2012 01:47 PM (11 years ago) |
Reply
- francischi at 6-05-2012 05:50 PM (11 years ago)
(m)
 i sand the watch una the go one by one

Posted: at 6-05-2012 05:50 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 6-05-2012 05:51 PM (11 years ago)
(m)
 just stand the watch una

Posted: at 6-05-2012 05:51 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6