na so one parent just dey brag, my child is a very brilliant boy, is a very brilliant boy i am tellin you i know him i gave birth to him, no do no do as d pikin wan enter Kings college 4 Lagos, na im dey con talk say ok bring him let interview him bcos d woman don brag too much. na im dey con ask am say how old are you? e talk say i am 11yrs old. dey con ask am say Qtn no. 1: what is the opposite of come? na im d guy turn back go tell e mother, "mummy, why would u bring me here 4 dis guyz to disgrace me? why would they be asking me such a simple qtn?" na im d mother say ans. dem d qtn make we do dey comot abeg!.... na im d guy go back say ok!.. ask me d qtn again. D mother dey dey do big woman as per d pikin sabi book, na im dey ask am say what is the opposite of come? na im d guy say d opposite of come is i no go come. Na dere d mother dey de flug am dey go house. say why u resemble your father like dis?
Posted: at 14-03-2012 02:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
chummyli at 14-03-2012 02:58 PM (13 years ago) (f)
Na so
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 14-03-2012 02:58 PM (13 years ago) | Hero
BournIdentity at 14-03-2012 04:11 PM (13 years ago) (m)
scientist & biologist don confirm am say, every body get som level of yeyeness. Any1 way try deny am dey talk say na e own yeyeness worst or as u dey call am, worstess. E b like say u b one of dem in fact do apply make u enter naija incubator make your yeye drop. see u dere
Posted: at 14-03-2012 04:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
missispanky at 14-03-2012 04:56 PM (13 years ago) (f)
u guys dont appreciate at al. As 4 me, even tho i dont knw whether dis is a joke or not, i wont say u are yeye, they're saying it, but mind u they maybe ryt.
Posted: at 14-03-2012 04:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac