i,m in love with you. (Page 12)

Date: 06-02-2009 8:59 pm (16 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 46
- vivian07 at 8-02-2009 05:27 PM (16 years ago)
(f)
no mind the boy he don comot for cafe, abi nepa don cut their light.
Posted: at 8-02-2009 05:27 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 8-02-2009 05:29 PM (16 years ago)
(f)
una get mouth no be small o Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2009 05:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 8-02-2009 05:32 PM (16 years ago)
(f)
i get mouth, i also get bullet.
Posted: at 8-02-2009 05:32 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 8-02-2009 05:36 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: vivian07 on  8-02-2009 05:27 PM
no mind the boy he don comot for cafe, abi nepa don cut their light.

 Grin Grin

Posted: at 8-02-2009 05:36 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bilol at 8-02-2009 05:41 PM (16 years ago)
(f)
d person wey dat kain bullet go hit ehn?i no think say hin fit survive am,na so d boy just run comot.dis ur bullet wey hit mazi so tay hin no fit stand up again dey really dangerous.i just pray say make he no c dis post else i don enter am again b dat Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2009 05:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 8-02-2009 05:45 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: bilol on  8-02-2009 05:41 PM
d person wey dat kain bullet go hit ehn?i no think say hin fit survive am,na so d boy just run comot.dis ur bullet wey hit mazi so tay hin no fit stand up again dey really dangerous.i just pray say make he no c dis post else i don enter am again b dat Grin Grin Grin
just give am cigar he go close mouth.
Posted: at 8-02-2009 05:45 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 8-02-2009 05:47 PM (16 years ago)
(f)
thanks i'll make sure i ave dat ready wen he's around
Posted: at 8-02-2009 05:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princemech at 8-02-2009 06:06 PM (16 years ago)
(m)
huh!
Posted: at 8-02-2009 06:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 8-02-2009 06:07 PM (16 years ago)
(f)
prince wetin.?
Posted: at 8-02-2009 06:07 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- princemech at 8-02-2009 06:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on  8-02-2009 06:07 PM
prince wetin.?

baby vivian na that thing na
Posted: at 8-02-2009 06:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 8-02-2009 06:12 PM (16 years ago)
(f)
u be oliver twist ? after all i give u, u still dey find another 1 ?
Posted: at 8-02-2009 06:12 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- princemech at 8-02-2009 06:13 PM (16 years ago)
(m)
its becuz am partfinder  Grin Grin
Posted: at 8-02-2009 06:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 8-02-2009 06:44 PM (16 years ago)
(f)
beware of flat tire oooooooooooooo.
go ask kenne how far now.
Posted: at 8-02-2009 06:44 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- serene_child at 8-02-2009 06:52 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on  8-02-2009 05:18 PM
Quote from: abinja on  8-02-2009 04:52 PM
hi prety u really want some kind of serious fun to get down with, my number 08068524331

Mennn... See Application  Cool Cool

lol..very short and brief....

Posted: at 8-02-2009 06:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 8-02-2009 06:55 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: serene_child on  8-02-2009 06:52 PM
Quote from: Kennee on  8-02-2009 05:18 PM
Quote from: abinja on  8-02-2009 04:52 PM
hi prety u really want some kind of serious fun to get down with, my number 08068524331

Mennn... See Application  Cool Cool

lol..very short and brief....

he dey  apply , and nuh wait for answer
he run go
 Grin Grin

Posted: at 8-02-2009 06:55 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- serene_child at 8-02-2009 06:57 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on  8-02-2009 06:55 PM
Quote from: serene_child on  8-02-2009 06:52 PM
Quote from: Kennee on  8-02-2009 05:18 PM
Quote from: abinja on  8-02-2009 04:52 PM
hi prety u really want some kind of serious fun to get down with, my number 08068524331

Mennn... See Application  Cool Cool

lol..very short and brief....

he dey  apply , and nuh wait for answer
he run go
 Grin Grin

u be want give am answer?... Grin Grin Grin

Posted: at 8-02-2009 06:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 8-02-2009 07:00 PM (16 years ago)
(f)
the guy run ooo. make u for no wreck am.diplomatik no worry nepa take their light if them bring light he go show.
Posted: at 8-02-2009 07:00 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- serene_child at 8-02-2009 07:05 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on  8-02-2009 07:00 PM
the guy run ooo. make u for no wreck am.diplomatik no worry nepa take their light if them bring light he go show.

bad mouth... Grin Grin Grin

Posted: at 8-02-2009 07:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 8-02-2009 07:07 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: serene_child on  8-02-2009 06:57 PM
Quote from: diplomatik on  8-02-2009 06:55 PM
Quote from: serene_child on  8-02-2009 06:52 PM
Quote from: Kennee on  8-02-2009 05:18 PM
Quote from: abinja on  8-02-2009 04:52 PM
hi prety u really want some kind of serious fun to get down with, my number 08068524331

Mennn... See Application  Cool Cool

lol..very short and brief....

he dey  apply , and nuh wait for answer
he run go
 Grin Grin

u be want give am answer?... Grin Grin Grin
yes now

Posted: at 8-02-2009 07:07 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 8-02-2009 07:08 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: serene_child on  8-02-2009 07:05 PM
Quote from: vivian07 on  8-02-2009 07:00 PM
the guy run ooo. make u for no wreck am.diplomatik no worry nepa take their light if them bring light he go show.

bad mouth... Grin Grin Grin
hey even u sef dey call me dat ?i thought u where on my side ?
Posted: at 8-02-2009 07:08 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 46

Featured Discussions