natural 1 go overheat u na ...
No worry now, dat one go be my own keg of palm wine! Posted: at 11-02-2009 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na wa o! Dgreat abeg no spoil us for here o!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 11-02-2009 11:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 11-02-2009 11:26 AM (16 years ago) (m) Who dey spoil na mak we put am 4 micro wave
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 11-02-2009 11:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who dey spoil na mak we put am 4 micro wave
D last time I checked it is only food that is cooked in a microwave... Gwhy... is evrything ok?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 11-02-2009 11:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i wan go sleep, all of una don spoil finish!!!!!!!!!!!!!!
u need blanket?? i need jare......  Dem ask U? Abi who born pikin?who dey get body pain? Posted: at 11-02-2009 11:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 11-02-2009 01:26 PM (16 years ago) (m) Who dey spoil na mak we put am 4 micro wave
D last time I checked it is only food that is cooked in a microwave... Gwhy... is evrything ok? okay person wey wan spoil no b food abi,go say dat 1 2 CLIFFORD ORJI mak tel me im ans wen u don go come back
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 11-02-2009 01:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who dey spoil na mak we put am 4 micro wave
D last time I checked it is only food that is cooked in a microwave... Gwhy... is evrything ok? okay person wey wan spoil no b food abi,go say dat 1 2 CLIFFORD ORJI mak tel me im ans wen u don go come back U dey related to the CLIFFORD ORJI guy? abeg talk fast fast make we know how we go take judge ur case oh! Posted: at 11-02-2009 06:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
raziii u don turn choir master again why u no leave this one 4 me i go teach onyin wella the song na..  .. i hv masters in that aspect..singing is my hobby na..  na your hobby but na my PROFESSION. who kon sabi the work pass? me then born me with am..who con sabi work pass? Posted: at 12-02-2009 02:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 14-02-2009 10:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-02-2009 12:44 PM (16 years ago) (m) raziii u don turn choir master again why u no leave this one 4 me i go teach onyin wella the song na..  .. i hv masters in that aspect..singing is my hobby na..  na your hobby but na my PROFESSION. who kon sabi the work pass? me then born me with am..who con sabi work pass? you no dey do am again na. me i dey inside 24/7 Posted: at 14-02-2009 12:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 14-02-2009 08:32 PM (16 years ago) (m) Who tel u?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 14-02-2009 08:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
watin do u na? Posted: at 15-02-2009 01:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-02-2009 09:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 15-02-2009 03:01 PM (16 years ago) (m) Reply |
If I hear you talk again Rezi... No silly again o!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-02-2009 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 15-02-2009 03:46 PM (16 years ago) (m) y u dey sun teeth na? Posted: at 15-02-2009 03:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
rezimero at 15-02-2009 04:22 PM (16 years ago) (m) Reply |
Reply |