next time

Date: 23-03-2012 8:50 pm (12 years ago) | Author: Saint-marie
[1] 2
- at 23-03-2012 08:50 PM (12 years ago)
(m)
 see me wahala oo  i just dey waka for road one early morning
like that  na him me come dey hear one hard voice
like that wey dey  shout for bush  help ,help as an ibo guy i say make i go
 see waitin dey happen there ,
 when i reach  , when i reach , hey you no fit believe waitin i see
you no fit believe watin i see ,  you no watin i see
infact next time i go tell una watin i see
no vex oooo  Grin Grin Grin Grin Grin( Lips Sealed)


Posted: at 23-03-2012 08:50 PM (12 years ago) | Hero
- missispanky at 23-03-2012 10:10 PM (12 years ago)
(f)
Is everything ok wit dis poster?
Posted: at 23-03-2012 10:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 24-03-2012 04:40 AM (12 years ago)
(m)
Another patient don escape frm yaba

Posted: at 24-03-2012 04:40 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 24-03-2012 02:55 PM (12 years ago)
(f)
bobobo
Posted: at 24-03-2012 02:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-03-2012 04:30 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: missispanky on 23-03-2012 10:10 PM
Is everything ok wit dis poster?
na your mouth wey dey smell make me run

Posted: at 24-03-2012 04:30 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-03-2012 04:33 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 23-03-2012 08:57 PM
so another yeye newbie don land again
ok wetin u wan make i talk now ehn
watin you fit talk ( your tongue dey like watin dey use charcoal wash 

Posted: at 24-03-2012 04:33 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 24-03-2012 04:36 PM (12 years ago)
(m)
Sad

Posted: at 24-03-2012 04:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 24-03-2012 05:18 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 24-03-2012 05:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 24-03-2012 05:21 PM (12 years ago)
(m)
Kiss

Posted: at 24-03-2012 05:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 25-03-2012 02:26 PM (12 years ago)
(f)
 Kiss Kiss
Posted: at 25-03-2012 02:26 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 25-03-2012 04:42 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 24-03-2012 04:30 PM
na your mouth wey dey smell make me run
dis is a confirmation of my suspicion.
Posted: at 25-03-2012 04:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 25-03-2012 04:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: missispanky on 25-03-2012 04:42 PM
dis is a confirmation of my suspicion.
Angry Angry Angry Huh? Huh?

Posted: at 25-03-2012 04:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 25-03-2012 05:17 PM (12 years ago)
(m)
u see ur period.........no be new thing naa..........women dey see am always

Posted: at 25-03-2012 05:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 25-03-2012 05:42 PM (12 years ago)
(m)
 
Quote from: jossy4reall on 25-03-2012 05:17 PM
u see ur period.........no be new thing naa..........women dey see am always
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 25-03-2012 05:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 25-03-2012 07:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 24-03-2012 04:40 AM
Another patient don escape frm yaba
na im, u sabi d ram, dey talk say d ram na idiotic idiot, idiotically idolizing his idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect
Posted: at 25-03-2012 07:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 25-03-2012 08:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 25-03-2012 07:59 PM
na im, u sabi d ram, dey talk say d ram na idiotic idiot, idiotically idolizing his idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect
Huh? Huh?

Posted: at 25-03-2012 08:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 25-03-2012 08:34 PM (12 years ago)
(m)
Dat guy Yeye well well

Posted: at 25-03-2012 08:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 25-03-2012 08:53 PM (12 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy

Posted: at 25-03-2012 08:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 25-03-2012 11:47 PM (12 years ago)
(m)
I dey tell u

Posted: at 25-03-2012 11:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- femiparadise at 26-03-2012 12:07 PM (12 years ago)
(m)
dis poster is surfery from yeyebalizimn.... Roll Eyes
Posted: at 26-03-2012 12:07 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2