make u take am easy o Posted: at 27-03-2012 12:06 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Angelita2 at 27-03-2012 12:08 PM (13 years ago) (m) GOOD FOR HIM Posted: at 27-03-2012 12:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aesha at 27-03-2012 12:33 PM (13 years ago) (f) Reply |
DHash at 27-03-2012 12:39 PM (13 years ago) (m) Please can somebody tell me where i dey? Posted: at 27-03-2012 12:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d young guy is a star so wat do u xpect....if any grl feels lik menh the guy hv to gv dem wat dey wnt Posted: at 27-03-2012 12:45 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
davegino at 27-03-2012 12:46 PM (13 years ago) (m) wetin be their own na make poor boy no enjoy? Posted: at 27-03-2012 12:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Why did u say that the girls are foolish, they have noting to loose, He is the foolish one... he should be preventing his personal activities out in public...
GBAM!!! Case closed Posted: at 27-03-2012 01:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ikwo1 at 27-03-2012 01:44 PM (13 years ago) (m) @poster,u want tell me say u never phyuk woman b4?this guy is a human and hve feelings and blood running down his vein.S,if he phyuk a woman is not a big deal .He is a guy like u and more over u want conji to kill am bcos say he be star?allow the guy live a free life cos star or not star,he hve only one life to live just like every other person. Posted: at 27-03-2012 01:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
buttad at 27-03-2012 01:54 PM (13 years ago) (m)  ol boi enjoy urself na ur time but use condom ooooo............ Posted: at 27-03-2012 01:54 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
MR Mouth, I wonder as u take dey get all dis info, Leave d guy 2 enjoy his life Posted: at 27-03-2012 01:57 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Lekan22 at 27-03-2012 02:06 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 27-03-2012 02:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toniaben at 27-03-2012 02:11 PM (13 years ago) (f) Davido is acting like Tuface's prodigy. Posted: at 27-03-2012 02:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
smallmoto at 27-03-2012 02:20 PM (13 years ago) (m) dem use t*t* swear 4 d boi ni ?
na man u want make he dey sleep with?poster hw many girls u don sleep with since dey born u Posted: at 27-03-2012 02:20 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 27-03-2012 03:43 PM (13 years ago) (m) @poster, you are the most dumbest, archaic and myopic idiot i have ever seen ..........why not let others live there life? amebo!!
Posted: at 27-03-2012 03:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na man u want make he dey sleep with?poster hw many girls u don sleep with since dey born u
nice one mak dem answer Posted: at 27-03-2012 03:45 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
boi if u want 2 kis mak u use tomtom but if u want 2 chuk mak u use condom , davido no say i no tell u ooo Posted: at 27-03-2012 03:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
otagermo at 27-03-2012 04:03 PM (13 years ago) (m) mr poster................if is not your religion that is terrorising the whole world........then is you here on this site terrorising people with their private life........na swear dem swear for you hausa muslims........you can never post all this mess you and your blind belief is causing everywhere........you are such an A*#S...................dis one wey you never dig out new news about igbo people today..........na God go punish you wella.......anuohia.................dat your amibo mouth go soon bend one day.......................monkey Posted: at 27-03-2012 04:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MacDaniel at 27-03-2012 04:26 PM (13 years ago) (m) this boy don ashawo pass me oh Posted: at 27-03-2012 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chimax33 at 27-03-2012 04:39 PM (13 years ago) (m) @ what the hell with you? ?? are you a saint???
why this poor boy pls? / Posted: at 27-03-2012 04:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na small boy dey worry Davido himself,e be like say him no fit manage fame. And Ghana girls are cheaper dan pure water Posted: at 27-03-2012 05:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |