sweetlilly at 6-04-2012 05:51 PM (13 years ago) (f) He seem like an angry man. I hope he'll do the right thing for himself and his kids. Posted: at 6-04-2012 05:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 6-04-2012 05:54 PM (13 years ago) (m) ok ,,tell am ooo Posted: at 6-04-2012 05:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nollywood girls are not marriage materials xcept for few like chioma chukwuka,ebube nwagbo,but pls my sake chidi, be careful abt wht u make public so that they dnt come back to hunt u later.someone should help me tell winace that i like her.she's cute Posted: at 6-04-2012 06:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akossyy at 6-04-2012 06:41 PM (13 years ago) (f) That is their own business oooooooooo Posted: at 6-04-2012 06:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
My brother Tchidi Chikere, abeg take am easy, all women na de same oooooooo, even that one wey dey outside wey you want go marry, no guarantee, after all Lucifer was once an angel. Posted: at 6-04-2012 06:54 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dourthing at 6-04-2012 07:45 PM (13 years ago) (m) guyman dey form fine boy make you nor sit down for one place ....nor worry you go find the children when your spam don finish way you take dey boil rice for other women stew ..na sleep dey ur eyes nor worry go find women way go stand by you, now you c the one way sleep sit down by you , you dey find the one way stand okay na Allen ave you go dey see every night mugu. chop , chop for every were Alika Posted: at 6-04-2012 07:45 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 6-04-2012 08:00 PM (13 years ago) (f) ooooooooooooooooooooooooops Posted: at 6-04-2012 08:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mimo581 at 6-04-2012 08:56 PM (13 years ago) (f) Poster be careful wit ur headlines pls. U make pals doubt ur gist. Meanwhile, d guy didnt deny d children as per d interview above, so forgt dat gist ok.
he did denied them check out the 3rd line of the interview question again. Posted: at 6-04-2012 08:56 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NA WETIN CONCERN UNA ? ? ? MAKE UNA LEAVE DEM ALONE O, AND CARRY UNA LOAD OVER SABI PEOPLE MAKE UNA GO HANG UNA SEF Posted: at 6-04-2012 08:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
needluv at 7-04-2012 01:08 AM (13 years ago) (m) Na part of the Nollywood, This movie would be a true life story no pirate on the film . Posted: at 7-04-2012 01:08 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
modavi at 7-04-2012 03:01 PM (13 years ago) (f) Reply |
dizhadah at 7-04-2012 04:44 PM (13 years ago) (f) Sorry oo Posted: at 7-04-2012 04:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chimax33 at 7-04-2012 06:55 PM (13 years ago) (m) dash dem to motherless babi u no serious .....i know say you too no dey faithful.... Posted: at 7-04-2012 06:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Senegal at 7-04-2012 07:58 PM (13 years ago) (m) Reply |
Just stop by to say Hi
NA THE SAME MATA CARY ME COME OO Posted: at 7-04-2012 08:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This Nuella of a girl, has single finished on earth. Must it be someone else's husband? The last one was Yul Edochie now is Tchidi Chikere. Its painful this is happening to someone I know. Brace up Sophia its not the end of the world Posted: at 8-04-2012 10:10 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Aproko tell me more. Radio without battery, which kain customer u be? define abeg.  heheh i smell jealousy  open baby Posted: at 10-04-2012 01:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 ;)arms wide open
. . . Posted: at 10-04-2012 01:56 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 14-04-2012 11:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 ;)arms wide open  wat next Posted: at 16-04-2012 02:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |