First date should a man pay for dinner ?? (Page 2)

Date: 10-02-2009 8:15 pm (16 years ago) | Author: PRINCE OBINECHE
1 [2] 3 4 5 ... 23
- vivian07 at 10-02-2009 10:22 PM (16 years ago)
(f)
hum uncle kenne, i know no say u dey there. make u no turn snake oo for dis ur night hissssssssssssssssssssssssssssss. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 10-02-2009 10:22 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 10-02-2009 10:23 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:21 PM
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:10 PM
07,if u want to take me out, my 3 friends will come along, my 2 sisters. and my ..... Wink
only? what of Sam and Toks.
Hope u knw how to wash dishes?
why u dey call people wey dey their bed dey sleep ? ok oooooo. na guys dey wash plate no be girls.
cos dem sabi do licky me.
Posted: at 10-02-2009 10:23 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- raskydammy at 10-02-2009 10:26 PM (16 years ago)
(m)
no pay just tell me the place where una day... i go help una pay and carry her home....
Posted: at 10-02-2009 10:26 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 10-02-2009 10:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:23 PM
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:21 PM
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:10 PM
07,if u want to take me out, my 3 friends will come along, my 2 sisters. and my ..... Wink
only? what of Sam and Toks.
Hope u knw how to wash dishes?
why u dey call people wey dey their bed dey sleep ? ok oooooo. na guys dey wash plate no be girls.
cos dem sabi do licky me.

Wetin be Licky me?

Posted: at 10-02-2009 10:29 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 10-02-2009 10:30 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:23 PM
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:21 PM
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:10 PM
07,if u want to take me out, my 3 friends will come along, my 2 sisters. and my ..... Wink
only? what of Sam and Toks.
Hope u knw how to wash dishes?
why u dey call people wey dey their bed dey sleep ? ok oooooo. na guys dey wash plate no be girls.
cos dem sabi do licky me.
ok oh, i just want know, cos after the outing, if money no con dey to pay. management fit say make d guyz drop thier wrist watch and chains then make u and ur sisters help them for kitchen wit the dishes.
hope u sabi wash plate?

Posted: at 10-02-2009 10:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 10-02-2009 10:33 PM (16 years ago)
(f)
kenne amebo.
u know wetin be wash plate.?
go ask mazi .
Posted: at 10-02-2009 10:33 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 10-02-2009 10:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:30 PM
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:23 PM
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:21 PM
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:10 PM
07,if u want to take me out, my 3 friends will come along, my 2 sisters. and my ..... Wink
only? what of Sam and Toks.
Hope u knw how to wash dishes?
why u dey call people wey dey their bed dey sleep ? ok oooooo. na guys dey wash plate no be girls.
cos dem sabi do licky me.
ok oh, i just want know, cos after the outing, if money no con dey to pay. management fit say make d guyz drop thier wrist watch and chains then make u and ur sisters help them for kitchen wit the dishes.
hope u sabi wash plate?

Dat girl no dey Gree Wash Plate for my House, so e go Good make give am dat Punishment sef

Posted: at 10-02-2009 10:34 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 10-02-2009 10:37 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 10-02-2009 10:34 PM
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:30 PM
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:23 PM
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:21 PM
Quote from: vivian07 on 10-02-2009 10:10 PM
07,if u want to take me out, my 3 friends will come along, my 2 sisters. and my ..... Wink
only? what of Sam and Toks.
Hope u knw how to wash dishes?
why u dey call people wey dey their bed dey sleep ? ok oooooo. na guys dey wash plate no be girls.
cos dem sabi do licky me.
ok oh, i just want know, cos after the outing, if money no con dey to pay. management fit say make d guyz drop thier wrist watch and chains then make u and ur sisters help them for kitchen wit the dishes.
hope u sabi wash plate?

Dat girl no dey Gree Wash Plate for my House, so e go Good make give am dat Punishment sef
No wory, when she see two police men by her side wit hand cofs, she go wash plate by force.

Posted: at 10-02-2009 10:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 10-02-2009 10:39 PM (16 years ago)
(m)
l Support yu, No Carry Money dat Evening ooo

Posted: at 10-02-2009 10:39 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 10-02-2009 10:40 PM (16 years ago)
(f)
for the 20th time,  i be girl, girls no dey wash plate. na una duty to wash plate.
Posted: at 10-02-2009 10:40 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 10-02-2009 10:42 PM (16 years ago)
(m)
lo hahahahaha
4 where dem write dat one?

Posted: at 10-02-2009 10:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cjluis at 10-02-2009 10:48 PM (16 years ago)
(m)
Kennee when a girl talk to you abt washing plate..
she means putting 'ur head inbetween her 2 legs
and use ur natural sponge which is ur tongue
to wash her plate which is her p***y......

Hope i dnt get barred here self ..........brb to see........
Posted: at 10-02-2009 10:48 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 10-02-2009 10:50 PM (16 years ago)
(m)
make sure say no be my gurl u dey talk abt o

Posted: at 10-02-2009 10:50 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 10-02-2009 10:56 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Pires07 on 10-02-2009 10:42 PM
lo hahahahaha
4 where dem write dat one?
for the book of love.
Posted: at 10-02-2009 10:56 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 10-02-2009 10:59 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 10-02-2009 10:50 PM
make sure say no be my gurl u dey talk abt o
hahahaha

Posted: at 10-02-2009 10:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princemech at 10-02-2009 11:00 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: cjluis on 10-02-2009 10:48 PM
Kennee when a girl talk to you abt washing plate..
she means putting 'ur head inbetween her 2 legs
and use ur natural sponge which is ur tongue
to wash her plate which is her p***y......

Hope i dnt get barred here self ..........brb to see........

huh!
Posted: at 10-02-2009 11:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 10-02-2009 11:06 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: princemech on 10-02-2009 11:00 PM
Quote from: cjluis on 10-02-2009 10:48 PM
Kennee when a girl talk to you abt washing plate..
she means putting 'ur head inbetween her 2 legs
and use ur natural sponge which is ur tongue
to wash her plate which is her p***y......

Hope i dnt get barred here self ..........brb to see........

huh!

 Grin Grin Grin Grin Yu don come with yur 'Huh' again abi?


Cj Cj yu don tay for Women Affairs ooo  Cool Cool Cool

Posted: at 10-02-2009 11:06 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 10-02-2009 11:08 PM (16 years ago)
(f)
hum minister of women affair.
Posted: at 10-02-2009 11:08 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- cjluis at 10-02-2009 11:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 10-02-2009 11:06 PM
Quote from: princemech on 10-02-2009 11:00 PM
Quote from: cjluis on 10-02-2009 10:48 PM
Kennee when a girl talk to you abt washing plate..
she means putting 'ur head inbetween her 2 legs
and use ur natural sponge which is ur tongue
to wash her plate which is her p***y......

Hope i dnt get barred here self ..........brb to see........

huh!

 Grin Grin Grin Grin Yu don come with yur 'Huh' again abi?


Cj Cj yu don tay for Women Affairs ooo  Cool Cool Cool

We attended de same school now???
why u dey yan like say u no no anything.........??
Posted: at 10-02-2009 11:09 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 10-02-2009 11:10 PM (16 years ago)
(m)
l hail yu my Gee  Cool Cool

Posted: at 10-02-2009 11:10 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 23

Featured Discussions