CHIKE: Nna.. How now??, long tam no see you!
CHIDI: Nna, I just dey o. Wetin dey happen now ?
CHIKE: I jus dey.. Ah beg, I need your hep for sontin...
CHIDI: (grumbles) Na wetin?
CHIKE: Ah won borrow small money from una
CHIDI: Hello? Hello? I can't hear u well o
CHIKE: I say ah need small money from una
CHIDI: Hello? Hello? ..dis line no clear o..
CHIKE: (yelling into the phone) Ah say come borrow me small money abeg!
CHIDI: Hello? Hello??, I still can not hear you!
(The phone operator now butts in) He said he wants you to borrow him money!
CHIDI: NNA YOU WEY HEAR AM WELL GI AM THE MONEY NOW! (foolish operator shiooo..)
Posted: at | |