


Posted: at | |
Quote from: Adesuwa27 on 11-04-2012 08:02 AM anyway his gate man can help him do d man work on her........ old fooolis............hhhh, stupid money yes i trust those guy gate man ![]() ![]() ![]()
| |||||
My job is to be servings peopls wife. so ex governor na me go enjoy the meat pass you....am heading to kogi state right now Reply
| |||||
Quote from: lanudja on 10-04-2012 08:12 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No is love and the serial number, e dey easy make she wear Ballack jersey number no.13
| |||||
Quote from: tony4chuks on 11-04-2012 08:14 AM My job is to be servings peopls wife. so ex governor na me go enjoy the meat pass you....am heading to kogi state right now you sure say nor be ur last trip u they go so...cos na bad job u get ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
infact i dey vex Reply
| |||||
Happy married life.....i no envy you oo Reply
| |||||
Wetin Man Do Man; na Woman cause;; we know say na money d fine amariya follow....wetin the parents fit talk, Money rules d world... Reply
| |||||
this is bad Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 11-04-2012 01:06 AM You wey be islam u don nack ur brain on the stone so teeeeeeh your neck don bend go one side.Continue with ur stupid islam,but stay clear out of my babe,i am not joking,i am serious. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: gastro on 11-04-2012 12:21 AM DID I HEAR SOMEBODY TELLING SOMEONE TO JOIN ISLAM ,PAL HOPE U HAVE NOT SMOKED THAN UR BRAIN CAN CONTAIN? IMAGINE SAYING A THING LIKE THIS IN THE PUBLIC, O BOY U GET LIVER O ![]() ![]()
| |||||
13-99=still losing make he complete it jooooooo Reply![]() anyi.......
| |||||
Quote from: ikwo1 on 11-04-2012 12:16 AM so what is diff between marrying 4 wives and 13 wives? buddy,didn't u study maths a at school? 13-4=9 ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: tony4chuks on 11-04-2012 08:14 AM My job is to be servings peopls wife. so ex governor na me go enjoy the meat pass you....am heading to kogi state right now Shoo i love me
| |||||
nawao becos of money ?? God forbid Reply
| |||||
Quote from: gastro on 11-04-2012 12:21 AM DID I HEAR SOMEBODY TELLING SOMEONE TO JOIN ISLAM ,PAL HOPE U HAVE NOT SMOKED THAN UR BRAIN CAN CONTAIN? IMAGINE SAYING A THING LIKE THIS IN THE PUBLIC, O BOY U GET LIVER O ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Adesuwa27 on 11-04-2012 08:02 AM anyway his gate man can help him do d man work on her........ old fooolis............hhhh, stupid money yea gateman will definately help out I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: idealism on 11-04-2012 08:11 AM mr ex-governor the money wey u thief wey u they power u nor know where u wan spend am out....na woman p***Sy u come decide say u wan they spend put Ni you can say that again ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: tony4chuks on 11-04-2012 08:14 AM My job is to be servings peopls wife. so ex governor na me go enjoy the meat pass you....am heading to kogi state right now safe journey and goodluck but dont come back with one eye ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Atleast she wil have her own properties (Lands, Houses etc) before the man dies. I don't blame her Reply
| |||||
Quote from: ikwo1 on 11-04-2012 12:04 AM u de craz,cant u see that is no 13 idiot did i ask from you?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)