JalanJalan at 12-04-2012 10:54 AM (13 years ago) (m) Reply |
JalanJalan at 12-04-2012 10:55 AM (13 years ago) (m) me sef go do dis kind cake for ma wedding
NO TRY AM OOOOO Posted: at 12-04-2012 10:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ameenmt at 12-04-2012 11:03 AM (13 years ago) (m) Just stop by to say Hi
Bros you still dey for this world.Thought you don retire. Posted: at 12-04-2012 11:03 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lilianoge at 12-04-2012 11:05 AM (13 years ago) (f) hahahaha..eya Posted: at 12-04-2012 11:05 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
gloxxy98 at 12-04-2012 11:06 AM (13 years ago) (f) i wonder for this kind of cake oooooooooooooooo Posted: at 12-04-2012 11:06 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tammalicia at 12-04-2012 11:09 AM (13 years ago) (f) Reply |
tammalicia at 12-04-2012 11:11 AM (13 years ago) (f) Reply |
Idbabe at 12-04-2012 11:12 AM (13 years ago) (f) This one na mammy water cake. I no fit chop am ooo, jump n pass Posted: at 12-04-2012 11:12 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
abiwuyi at 12-04-2012 11:15 AM (13 years ago) (m) na u sabi o
frrr Posted: at 12-04-2012 11:15 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chikylily at 12-04-2012 11:18 AM (13 years ago) (f) ha ha,why did they decide to use only the bride for the cake and not both of them,and wat will be the significant of the cutting of the cake,i mean cutting the bride,where will they cut,the leg,head,shoulder or where sef?  ? Posted: at 12-04-2012 11:18 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sexyBishop at 12-04-2012 11:20 AM (13 years ago) (m) just stop by to smoke igboo. Posted: at 12-04-2012 11:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ntotolo at 12-04-2012 11:21 AM (13 years ago) (m) Really?  ? Posted: at 12-04-2012 11:21 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
JalanJalan at 12-04-2012 11:22 AM (13 years ago) (m) WAOH! WHO GO EAT THE Bosom & THE TIN? I NEED THE ANSWER O.
HAHAHAHAAH DIS MAN SEF!!!!!! NAH THE KIND THING WEY YOUR THINKING DEY DO!!!!! I KNOW SAY YOU GO LIKE THOSE THINGS WELL WELL Posted: at 12-04-2012 11:22 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ifodia at 12-04-2012 11:24 AM (13 years ago) (m) Reply |
aso4life1 at 12-04-2012 11:24 AM (13 years ago) (m) just stop by to smoke igboo.
must you stop bye to say the same thing here? why not contribute something?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 12-04-2012 11:24 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 12-04-2012 11:31 AM (13 years ago) (f) money no waste na Posted: at 12-04-2012 11:31 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kattie77 at 12-04-2012 11:42 AM (13 years ago) (f) Reply |
BUDE77 at 12-04-2012 11:44 AM (13 years ago) (m) na wa oooooooooo. na cake be dis? make una no eat ooo. Posted: at 12-04-2012 11:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kattie77 at 12-04-2012 11:47 AM (13 years ago) (f) The cake is very nice but d setting of d wedding is local,they should ve used a beautiful hall dat d cake truly deserves Posted: at 12-04-2012 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
malvin2525 at 12-04-2012 11:52 AM (13 years ago) (m) na waooo Posted: at 12-04-2012 11:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |