joellove at 12-04-2012 03:26 PM (12 years ago) (m) una too much ooo and coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
who dash u coffee??? Posted: at 12-04-2012 03:26 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Neglito at 12-04-2012 03:29 PM (12 years ago) (m) Why the cake come be oyibo? in a blackman's wedding. Posted: at 12-04-2012 03:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 12-04-2012 03:48 PM (12 years ago) (m) Just stop by to say Hi
My man,i be like say u go for break before,now you don come back with ur hi virus abi? You have succeeded in affecting many pals here with This your stop by to say Hi Virus.Some Pals now dey stop by to laugh,some dey stop by to cry, some even stop by to drink,some dey stop by to smoke e gbo,even some don stop by to chase woman or stop by to peep woman wey dey naked. I tire for you oooo FBI no dey try all............. Posted: at 12-04-2012 03:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
imoc at 12-04-2012 04:17 PM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 12-04-2012 05:06 PM (12 years ago) (m) the back ground looks like a place i knew at onitsha and the fat black man Posted: at 12-04-2012 05:06 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
follyfo at 12-04-2012 05:34 PM (12 years ago) (f) this has to be a joke!! how can someone get a cake like this for their wedding day..lol na wa. Posted: at 12-04-2012 05:34 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Adikpe at 12-04-2012 05:42 PM (12 years ago) (m) The real cake na dey down one, the human-like part no be cake Posted: at 12-04-2012 05:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Alessy at 12-04-2012 06:12 PM (12 years ago) (f) wow dis is very niceeeeee........abeg make dem keep Posted: at 12-04-2012 06:12 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bonitabay at 12-04-2012 06:17 PM (12 years ago) (f) The baker need an award for the job well done Posted: at 12-04-2012 06:17 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fextux at 12-04-2012 06:19 PM (12 years ago) (m) D bride will last bt d cake is gun too soon
Follow me @xojstunnazz for ur best updates nd articles you. Luv 2 read Posted: at 12-04-2012 06:19 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wilat at 12-04-2012 06:30 PM (12 years ago) (f) Nice cake
i love me Posted: at 12-04-2012 06:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
simon4real at 12-04-2012 06:42 PM (12 years ago) (m) the bride is more beautiful 2 the cake now Posted: at 12-04-2012 06:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oshowfree at 12-04-2012 06:53 PM (12 years ago) (m) Passing.... Posted: at 12-04-2012 06:53 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Wow.......But meeeen! The bride fall my hand badly. Posted: at 12-04-2012 07:00 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Passing....
Where u dey pass go? Posted: at 12-04-2012 07:01 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fuckinjoe2 at 12-04-2012 07:02 PM (12 years ago) (m) the back ground looks like a place i knew at onitsha and the fat black man
Bush animal........comment like a human. hopeless aboki
phyuk all haters.........i still remain who i am. Posted: at 12-04-2012 07:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
THAT IS NOT A CAKE, IT IS A SEXY DOLL A WEDDING PRESENT TO THE COUPLE.
How u take know? Na u give them? Posted: at 12-04-2012 07:03 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
EATING THIS CAKE IS LIKE EATING HUMAN BEING.
Abi? I feel u jare! Posted: at 12-04-2012 07:04 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
good one Posted: at 12-04-2012 07:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
serababy at 12-04-2012 07:18 PM (12 years ago) (f) the guy nor fine at all...why u dey jug the girl ...look the guy well... Posted: at 12-04-2012 07:18 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |