xter-hello mr tuface idibia, how are u? tuface-haa... yesso nothing dey happen! xter-i know nothing has happened, i'm asking how are u? tuface-bros ehe somtin dey happen,and u know wetin happen? xter-no tuface-can i grant dis interview in pidgin u know your friend no too speak english xter-oh ok no problem u should have said dat earlier,not everybody can speak english (note:check out for federico on naijapals) tuface-oh bros thank u i'm afraid u won't let me, u can go on with your questions xter-mr tuface why did u decide to part with kennis music tuface-bros he no easy at all !u know say the egbons na ijebu dem dey stingy pass vulture,b4 i reach there na leg i dey leg but since i buy navigator den just fashy me and den dey use hummer.....abi who no like hummer? xter-ok u probably left bcos u felt cheated right? tuface-no be so my bros many things i no go like to disclose right here xter-ok! good your personal life has been some kind contrversial lately,u were alleged to have put 4 ladiesin the family way how true is that? tuface-u goofed! xter-how? tuface-ok u said i put 4 in the family way that one na big lie,bcos most of this girl don born one or two pikin b4 i jam dem.....so by that they are already in the family way.....and to make it clear bros shey u dey feel me?i no go marry anyone among those girl dem be real ashana xter-ok sir it was also said that u like sex so much tuface-yesso very well even u bros!....who no like am even baba like he pansh him pikin wife................hmmm but make i tell u the fact,no be say i just like am;na my doctor tell me say na exercise...na him talk say he good for body long life and every other xter-like what sir? tuface-he say make i dey drink plenty water,he say that one too good and i confirm am from funmi iyanda and omotola jalade too....dem say water good for body xter-and u have been drinking more water now tuface-ha ha ha always but sometime water go dey very bitter for my mouth i go just drink beer at least na water den take do am........as a matter of fact i drink more beer than water just about 8 cartons a day...........................abi dat one too much for a beginner like me? xter-no no no not too much at all, and sir how do u realx sir tuface-relax? ha u mean relax? u phyuk up i no dey relax at all ooh but in the evening if i no dey house and i wan cool down i go just find chololate,shack just to get a good sleep xter-sir u mean real chocoate? tuface-u phyuk up again na igbo i dey talk and if i wan relax on a sunday if i no get show na set i dey play..........shey u know wetin i mean by set? xter-no sir! tuface-ok na 5 a side football na central midfield i dey play na him make some of my paddy dey call me michael essien xter-thank u very much sir its a pleasure! bye sir
Here comes d Great King Xtervaganza
Posted: at 30-07-2009 07:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero