Posted: at | |
Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
Quote from: bashade09 on 27-09-2009 11:01 PM Quote from: xter on 30-07-2009 07:02 AM xter-hello mr tuface idibia, how are u? na u be dis,tuface-haa... yesso nothing dey happen! xter-i know nothing has happened, i'm asking how are u? tuface-bros ehe somtin dey happen,and u know wetin happen? xter-no tuface-can i grant dis interview in pidgin u know your friend no too speak english xter-oh ok no problem u should have said dat earlier,not everybody can speak english (note:check out for federico on naijapals) tuface-oh bros thank u i'm afraid u won't let me, u can go on with your questions xter-mr tuface why did u decide to part with kennis music tuface-bros he no easy at all !u know say the egbons na ijebu dem dey stingy pass vulture,b4 i reach there na leg i dey leg but since i buy navigator den just fashy me and den dey use hummer.....abi who no like hummer? xter-ok u probably left bcos u felt cheated right? tuface-no be so my bros many things i no go like to disclose right here xter-ok! good your personal life has been some kind contrversial lately,u were alleged to have put 4 ladiesin the family way how true is that? tuface-u goofed! xter-how? tuface-ok u said i put 4 in the family way that one na big lie,bcos most of this girl don born one or two pikin b4 i jam dem.....so by that they are already in the family way.....and to make it clear bros shey u dey feel me?i no go marry anyone among those girl dem be real ashana xter-ok sir it was also said that u like sex so much tuface-yesso very well even u bros!....who no like am even baba like he pansh him pikin wife................hmmm but make i tell u the fact,no be say i just like am;na my doctor tell me say na exercise...na him talk say he good for body long life and every other xter-like what sir? tuface-he say make i dey drink plenty water,he say that one too good and i confirm am from funmi iyanda and omotola jalade too....dem say water good for body xter-and u have been drinking more water now tuface-ha ha ha always but sometime water go dey very bitter for my mouth i go just drink beer at least na water den take do am........as a matter of fact i drink more beer than water just about 8 cartons a day...........................abi dat one too much for a beginner like me? xter-no no no not too much at all, and sir how do u realx sir tuface-relax? ha u mean relax? u phyuk up i no dey relax at all ooh but in the evening if i no dey house and i wan cool down i go just find chololate,shack just to get a good sleep xter-sir u mean real chocoate? tuface-u phyuk up again na igbo i dey talk and if i wan relax on a sunday if i no get show na set i dey play..........shey u know wetin i mean by set? xter-no sir! tuface-ok na 5 a side football na central midfield i dey play na him make some of my paddy dey call me michael essien xter-thank u very much sir its a pleasure! bye sir 2 much story no abuse person again. ur own dey ya bodiiiii Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
make u talk ooh ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Sharp sharp ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Sharp sharp ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
hmmmmm Reply
| |||||
Wetin dey happen nah? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
nothing miss u all Reply
| |||||
Wetin dey happen nah? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Wetin dey happen nah? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
dis ur calcuator wey u dey take browse na somtin else ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Wrist watch Reply![]() To eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: xter on 28-09-2009 04:12 PM Quote from: bashade09 on 27-09-2009 11:01 PM Quote from: xter on 30-07-2009 07:02 AM xter-hello mr tuface idibia, how are u? na u be dis,tuface-haa... yesso nothing dey happen! xter-i know nothing has happened, i'm asking how are u? tuface-bros ehe somtin dey happen,and u know wetin happen? xter-no tuface-can i grant dis interview in pidgin u know your friend no too speak english xter-oh ok no problem u should have said dat earlier,not everybody can speak english (note:check out for federico on naijapals) tuface-oh bros thank u i'm afraid u won't let me, u can go on with your questions xter-mr tuface why did u decide to part with kennis music tuface-bros he no easy at all !u know say the egbons na ijebu dem dey stingy pass vulture,b4 i reach there na leg i dey leg but since i buy navigator den just fashy me and den dey use hummer.....abi who no like hummer? xter-ok u probably left bcos u felt cheated right? tuface-no be so my bros many things i no go like to disclose right here xter-ok! good your personal life has been some kind contrversial lately,u were alleged to have put 4 ladiesin the family way how true is that? tuface-u goofed! xter-how? tuface-ok u said i put 4 in the family way that one na big lie,bcos most of this girl don born one or two pikin b4 i jam dem.....so by that they are already in the family way.....and to make it clear bros shey u dey feel me?i no go marry anyone among those girl dem be real ashana xter-ok sir it was also said that u like sex so much tuface-yesso very well even u bros!....who no like am even baba like he pansh him pikin wife................hmmm but make i tell u the fact,no be say i just like am;na my doctor tell me say na exercise...na him talk say he good for body long life and every other xter-like what sir? tuface-he say make i dey drink plenty water,he say that one too good and i confirm am from funmi iyanda and omotola jalade too....dem say water good for body xter-and u have been drinking more water now tuface-ha ha ha always but sometime water go dey very bitter for my mouth i go just drink beer at least na water den take do am........as a matter of fact i drink more beer than water just about 8 cartons a day...........................abi dat one too much for a beginner like me? xter-no no no not too much at all, and sir how do u realx sir tuface-relax? ha u mean relax? u phyuk up i no dey relax at all ooh but in the evening if i no dey house and i wan cool down i go just find chololate,shack just to get a good sleep xter-sir u mean real chocoate? tuface-u phyuk up again na igbo i dey talk and if i wan relax on a sunday if i no get show na set i dey play..........shey u know wetin i mean by set? xter-no sir! tuface-ok na 5 a side football na central midfield i dey play na him make some of my paddy dey call me michael essien xter-thank u very much sir its a pleasure! bye sir 2 much story no abuse person again. ur own dey ya bodiiiii Watching
| |||||
tv or ere ori itage? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
story. Reply
| |||||
I just dey observe Reply![]()
| |||||
Ok nah matter end. Reply
| |||||
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Reply
| |||||
Funny guy Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest