fiona2000 at 1-08-2009 11:32 PM (15 years ago) (f) Xter abeg leave my bros jare! Im just dey do im thing, why u go just siddon conjure one interview wey no even happen? Na wa 4 u o! make i give u work? Posted: at 1-08-2009 11:32 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 2-08-2009 01:30 PM (15 years ago) (m) nice 1 Posted: at 2-08-2009 01:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sunnyvidic at 2-08-2009 02:14 PM (15 years ago) (m) this boy get time to write this meaningless thing Posted: at 2-08-2009 02:14 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
howgwartz at 2-08-2009 03:58 PM (15 years ago) (m)  NO be by force to yearn. but if im wan yearn, make im try learn. Posted: at 2-08-2009 03:58 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Naometol at 2-08-2009 04:28 PM (15 years ago) (f) xter, sorry this is dry, it's nt funny! Posted: at 2-08-2009 04:28 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 2-08-2009 04:51 PM (15 years ago) (m) tank u.. Posted: at 2-08-2009 04:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 2-08-2009 06:44 PM (15 years ago) (m) Xter abeg leave my bros jare! Im just dey do im thing, why u go just siddon conjure one interview wey no even happen? Na wa 4 u o! make i give u work?
give me work now..............but i prefer to work under your pants
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 2-08-2009 06:44 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 2-08-2009 06:59 PM (15 years ago) (m) xter, sorry this is dry, it's nt funny!
he no dry pass your yansh post your own
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 2-08-2009 06:59 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter, sorry this is dry, it's nt funny!
he no dry pass your yansh post your own
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 2-08-2009 07:06 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
nollylove at 3-08-2009 03:59 AM (15 years ago) (f) Couldn't quite understand it all either Agatex Posted: at 3-08-2009 03:59 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 3-08-2009 06:07 AM (15 years ago) (m) @xter d beginin waz tite though u try
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 3-08-2009 06:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
henrytt at 3-08-2009 06:55 AM (15 years ago) (m) Nice interview.2face needs 2 change. Posted: at 3-08-2009 06:55 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
i dey practice juju.... Posted: at 3-08-2009 09:13 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
@xter d beginin waz tite though u try
 Bob G..... the begining dey tight, the end nko? e dey lose abi.... men, i never see wetin you bring come for me o... after all you don become LGA chaiman for your base there.. hope this won't be an opportunity for you to take iphie away from me.... Posted: at 3-08-2009 09:19 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-08-2009 12:20 PM (15 years ago) (m)
Posted: at 3-08-2009 12:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 3-08-2009 03:19 PM (15 years ago) (m) sighhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh no make sense
wetin u don post?
2.0. Posted: at 3-08-2009 03:19 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 3-08-2009 03:20 PM (15 years ago) (m) haha
Posted: at 3-08-2009 03:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 3-08-2009 03:25 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 3-08-2009 03:26 PM (15 years ago) (m) lol
Posted: at 3-08-2009 03:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbravo at 3-08-2009 03:58 PM (15 years ago) (m) ########
U won load Posted: at 3-08-2009 03:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |