Joke for August sake (Page 11)

Date: 08-08-2014 11:53 am (9 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 16
- Holyboss at 16-09-2014 11:12 AM (9 years ago)
(m)
No! No! Gay bawo Roll Eyes rakelly dey amidst us na Tongue u sef fit buy d last ticket O! if u get d moni #50,000 (regular) ask for price if u prefer vip..
Posted: at 16-09-2014 11:12 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Holyboss at 16-09-2014 11:13 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 15-09-2014 01:55 PM
u wan collect money for wetin jossy dey beg to con do for free
Abeg my preeple na who con be tif in between me and holybonce o
jossy u dey read this?
Posted: at 16-09-2014 11:13 AM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 16-09-2014 01:45 PM (9 years ago)
(f)
na rape gays go rape ona Tongue
Posted: at 16-09-2014 01:45 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 16-09-2014 06:18 PM (9 years ago)
(m)
This  una gay show eh.. Experttb so u don finally admit ur life that's good.. U no d hid ur gay life again

Posted: at 16-09-2014 06:18 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 16-09-2014 08:59 PM (9 years ago)
(m)
i c

Posted: at 16-09-2014 08:59 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 16-09-2014 09:02 PM (9 years ago)
(m)
 For dream baa?

Posted: at 16-09-2014 09:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Holyboss at 16-09-2014 09:16 PM (9 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes expert na Gay?



>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 16-09-2014 09:16 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 16-09-2014 11:55 PM (9 years ago)
(m)
I say na mental craze
Start to dey craze Kolo, kolo, kolomental ei Oh, oh, oh ho ho ho ho
Kolomental
Oh, oh, oh ho ho ho ho
Kolomental
Oh oh oh, oh oh oh, oh oh
Start to craze (ei)
Scatter the place (ei)
Show yourself (ei)
All the boys (ei)
Scatter the place (ei)
Show yourself (ei)
Show your craze for this place, kolomental
All the babes (ei)
Where dem dey (ei)
You carry braids? (ei)
Scatter your braids (ei)
Show yourself (ei)
Start to craze
Show yourself (oh)
Oh, oh, oh ho ho ho ho
Kolomental
Oh, oh, oh ho ho ho ho
Kolomental
Oh oh oh, oh oh oh, oh oh
However (ever)
You want am (want am)
Make you shake am (shake am)
No break am (break am)
Show yourself for this place, kolomental
That's nonsense (nonsense)
Make you no make sense (make sense)
Na the concept (concept)
Na senseless (senselss)     

Posted: at 16-09-2014 11:55 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 17-09-2014 11:57 AM (9 years ago)
(m)
Shaking my head for u
Na madness be this na  Roll Eyes

Posted: at 17-09-2014 11:57 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-09-2014 12:46 PM (9 years ago)
(f)
of course! but na like ds u go just stand to dey look? e go soon bite bite u 4 nyash
Posted: at 17-09-2014 12:46 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 17-09-2014 12:48 PM (9 years ago)
(f)
make them carry truck come first
im and his musical instrument will land yaba
Posted: at 17-09-2014 12:48 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-09-2014 01:20 PM (9 years ago)
(f)
ds guy own don pass yaba...na aro we go take am make e go dey drink agbo (herb)
Posted: at 17-09-2014 01:20 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 17-09-2014 05:29 PM (9 years ago)
(m)
Una no serious oo

Posted: at 17-09-2014 05:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Holyboss at 17-09-2014 05:57 PM (9 years ago)
(m)
Franci, abeg comot road make I see alabi and rakelly Undecided
Posted: at 17-09-2014 05:57 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- Holyboss at 17-09-2014 05:59 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 17-09-2014 12:48 PM
make them carry truck come first
im and his musical instrument will land yaba
that's a good suggestion sha Grin at last, u go get person to dey entertain u with music for dat side Tongue
Posted: at 17-09-2014 05:59 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 17-09-2014 07:26 PM (9 years ago)
(m)
Kaduna cattle

Posted: at 17-09-2014 07:26 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- beejaybabs at 17-09-2014 08:25 PM (9 years ago)
(m)
lols

Posted: at 17-09-2014 08:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 17-09-2014 08:50 PM (9 years ago)
(m)
For?

Posted: at 17-09-2014 08:50 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-09-2014 05:50 AM (9 years ago)
(m)
For naitapass

Posted: at 18-09-2014 05:50 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 18-09-2014 05:51 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 17-09-2014 12:46 PM
of course! but na like ds u go just stand to dey look? e go soon bite bite u 4 nyash
i need two more strongest men to join me to hol ram  Sad

Posted: at 18-09-2014 05:51 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 16