na the new wife dey talk
this,whereas is her close family
friend,anyway now,no be only her
her papa&mama don die before
marriage,them go dey happy sef in grave say their pokin marry a
governor,Congrats
amaria,HML.Oga tambuwal wen
we go come for the wedding of
your third wife as you no make this
one public
Posted: at | |