Here are photos from a protest held in London in Saturday (yesterday) over the Nigerian-British Government agreement on special deportation planes for illegals in the country.
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 21-02-2016 06:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero
MAKE THEM CATCH UNA,,,NA TRAIN OR SHIP GO CARRY UNA REACH NAIJA,,,,U BETTER GO HIDE AND be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLL LL................... ... .
Posted: at 21-02-2016 07:33 PM (8 years ago) | Hero
willyking at 21-02-2016 07:55 PM (8 years ago) (m)
As una dey vex make una remember say na illegal them call una that mean say una no suppose to dey there in the first place, so make una suffry make noise if una see say too much police don gather make una run, because 1pouns na 500 naira make una no let them bring una come naija come experience Chang wey buhari put 4 ground.
Posted: at 21-02-2016 07:55 PM (8 years ago) | Gistmaniac
See stupid pple. They are illegal citizens o and yet they are protesting. Wen u finish protesting jt march straight to d airport and come home. We need many farmers.
Posted: at 21-02-2016 10:51 PM (8 years ago) | Addicted Hero
lilchuks28 at 22-02-2016 01:21 AM (8 years ago) (m)
I sorry for onah well well, if them mistakenly catch onah and dem cun deport onah come here, onah go know Life nor be Yam and Beans....Yeye people.... Que Sera Sera
Posted: at 22-02-2016 01:21 AM (8 years ago) | Upcoming
UNA DEY ANOTHER MAN LAND DEY PROTEST ILLEGALLY FOR RIGHT WEY NO BE UNA OWN UNA FOR COME TRY PROTEST FOR NAIJA BY NOW NA IRON BULLET UNA FOR DON RECEIVE NO BE RUBBER BULLET IDIOTS WEY UNA FOR COME BACK COME HOME MAKE ALL OF US DO MAKE OUR COUNTRY BETTER EVERYBODY DEY SMUGGLE HIM OR HERSELF ONE WAY OR D OTHER DEY GO ENSLAVE UNA SELVES FOR ANOTHER MAN COUNTRY WEY UNA NO HELP BUILD IF EVERYBODY RUN COMOT THIS COUNTRY LIKE UNA WHO GO REMAIN TO MAKE US ACHEIVE WETIN UNA GO DEY FIND FOR ANOTHER MAN LAND YEYE PEOPLE INSTEAD OF UNA TO DEY HIDE UNA DEY COME OUT DEY COME PROTEST UNA DON EVEN MAKE AM EASY FOR UNA DEPORTATION SEE UNA FOR NAIJA IN D NEXT 4 HRS RUBBISH!! NEXT TIME UNA GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 22-02-2016 01:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac