Nigerians must always be among
Abi Posted: at 17-04-2016 07:06 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nigerians everywere
Na so Posted: at 17-04-2016 07:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Because dem catch dem abroad? The ones here in Nigeria, even your leaders no dey disgrace you abi?
Na so e take c am Posted: at 17-04-2016 07:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hahahahaha... Nice COMMENT bros.... You HIT THE NAIL RIGHT ON THE HEAD...!!!
Na so una take c am Posted: at 17-04-2016 07:08 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U DON ENTER ONE CHANCE ,,,,NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Yawa no be careful Posted: at 17-04-2016 07:08 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bros, na juju dem dey use to hypnotize their victims. In malaysia here, Yoruba alfas and babalawos dey use jazz for them. so , that is why they do the successful. If not juju, how person wey no fit correct his surname correctly go fit convince person to give am money?
Yawa things Posted: at 17-04-2016 07:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Naija people destroying us about
Na so Posted: at 17-04-2016 07:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wrong country to commit crime...
Na yawa parole Posted: at 17-04-2016 07:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmmmm
Yawa. Posted: at 17-04-2016 07:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Yawa no be careful Posted: at 17-04-2016 07:10 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa goes on Posted: at 17-04-2016 07:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na so we take c am am Posted: at 17-04-2016 07:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yawa don gas Posted: at 17-04-2016 07:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nigerians...
So? Posted: at 20-04-2016 07:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na one of those things
No be lie Posted: at 20-04-2016 07:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
enough already. STOP all these disgracing..
Tell dem for me Posted: at 20-04-2016 07:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nothing bring shame to person like stealing.
True talk Posted: at 20-04-2016 07:40 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
People should learn to be comfortable with the little they have or they end up loosing everything.
Na true Posted: at 20-04-2016 07:40 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
See yansh outside now,,,,,why Nigerians always
Nobsmalltin Posted: at 20-04-2016 07:40 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nawaooo,yahoo yahoo boys on point,but this people wey dey fall for them,I wonderoooo.
Sabi na u Posted: at 20-04-2016 07:41 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |