Nawaooo,yahoo yahoo boys on point,but this people wey dey fall for them,I wonderoooo. bros, na juju dem dey use to hypnotize their victims. In malaysia here, Yoruba alfas and babalawos dey use jazz for them. so , that is why they do the successful. If not juju, how person wey no fit correct his surname correctly go fit convince person to give am money? Posted: at 7-04-2016 02:44 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wrong country to commit crime... Posted: at 8-04-2016 12:23 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
mia4321 at 13-04-2016 11:31 PM (9 years ago) (f) hmmmm Posted: at 13-04-2016 11:31 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kison at 15-04-2016 05:21 PM (9 years ago) (m) BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. Posted: at 15-04-2016 05:21 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Yawa people Posted: at 17-04-2016 07:00 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nigerians...
Na so Posted: at 17-04-2016 07:00 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na one of those things
Yawa dey cos Posted: at 17-04-2016 07:01 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
enough already. STOP all these disgracing..
Abi Posted: at 17-04-2016 07:01 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nothing bring shame to person like stealing.
Na so Posted: at 17-04-2016 07:01 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
People should learn to be comfortable with the little they have or they end up loosing everything.
Yawa church member Posted: at 17-04-2016 07:02 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
See yansh outside now,,,,,why Nigerians always
Na so u c am Posted: at 17-04-2016 07:02 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nawaooo,yahoo yahoo boys on point,but this people wey dey fall for them,I wonderoooo.
Na wa for yawa Posted: at 17-04-2016 07:03 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
great people, great nation
Na so una take c am Posted: at 17-04-2016 07:03 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
For yawa Posted: at 17-04-2016 07:03 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Anybody who falls for such stories should be arrested and treated as a fraud star too......wat bullshit
Abi Posted: at 17-04-2016 07:04 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
its not new
Na so Posted: at 17-04-2016 07:04 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na so Posted: at 17-04-2016 07:04 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
...lyf goes on
Yawa goes on Posted: at 17-04-2016 07:05 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
Yawa no be careful Posted: at 17-04-2016 07:05 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na waoh! dem don quickly wear dem nightwears. but dat format don old now, i wonder those wey dey fall dis cheap parole. na so one idiot for dis naijapals called john1971 wan swindle me like say i get tribal mark for face. he no know say i be omo mushin wey don tey for street, na so me self just dey play along. as d idiot called me to come abuja to collect my parcel, na him i beg am to send me transport money to come carry am, he no even let me talk finish before he press red. one just need to be very very careful as Kison dey always talk.
Na so u take c am Posted: at 17-04-2016 07:06 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |