Nawaooo,yahoo yahoo boys on point,but this people wey dey fall for them,I wonderoooo. I follow u wonder o Posted: at 20-04-2016 07:41 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
great people, great nation
Ok Posted: at 20-04-2016 07:41 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na real wa Posted: at 20-04-2016 07:41 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Anybody who falls for such stories should be arrested and treated as a fraud star too......wat bullshit
Serious bullshit Posted: at 20-04-2016 07:42 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
its not new
Abi Posted: at 20-04-2016 07:42 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No be lie Posted: at 20-04-2016 07:42 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
...lyf goes on
True yarn Posted: at 20-04-2016 07:43 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
Tell dem Posted: at 20-04-2016 07:43 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na waoh! dem don quickly wear dem nightwears. but dat format don old now, i wonder those wey dey fall dis cheap parole. na so one idiot for dis naijapals called john1971 wan swindle me like say i get tribal mark for face. he no know say i be omo mushin wey don tey for street, na so me self just dey play along. as d idiot called me to come abuja to collect my parcel, na him i beg am to send me transport money to come carry am, he no even let me talk finish before he press red. one just need to be very very careful as Kison dey always talk.
Na real wa Posted: at 20-04-2016 07:43 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nigerians must always be among
Hmmmmmmmm,,, Posted: at 20-04-2016 07:43 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nigerians everywere
Na true Posted: at 20-04-2016 07:44 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Because dem catch dem abroad? The ones here in Nigeria, even your leaders no dey disgrace you abi?
And u b one of dem Posted: at 20-04-2016 07:44 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hahahahaha... Nice COMMENT bros.... You HIT THE NAIL RIGHT ON THE HEAD...!!!
I saw Posted: at 20-04-2016 07:45 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U DON ENTER ONE CHANCE ,,,,NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
I saw Posted: at 20-04-2016 07:45 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bros, na juju dem dey use to hypnotize their victims. In malaysia here, Yoruba alfas and babalawos dey use jazz for them. so , that is why they do the successful. If not juju, how person wey no fit correct his surname correctly go fit convince person to give am money?
Nark me tori Posted: at 20-04-2016 07:45 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Naija people destroying us about
No be small Posted: at 20-04-2016 07:46 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wrong country to commit crime...
Tell me Posted: at 20-04-2016 07:46 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmmmm
hmmmmmmmm,,,, Posted: at 20-04-2016 07:46 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Airt Posted: at 20-04-2016 08:02 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa people
I saw Posted: at 20-04-2016 08:02 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |