Ghanaian Lady Shares Her View On Dating Nigerian Men (Page 2)

Date: 22-06-2016 3:18 pm (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- michaelc80 at 22-06-2016 07:59 PM (7 years ago)
(m)
Big time lie
Posted: at 22-06-2016 07:59 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osarobo62 at 22-06-2016 10:08 PM (7 years ago)
(m)
...so come to Edo state and date real men.....not those pretenders you mentioned earlier.
Posted: at 22-06-2016 10:08 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- beneno at 22-06-2016 10:23 PM (7 years ago)
(m)
How am I sure is a Ghanian girl wrote all this ? Poster u were the one that framed it but u are scared people may attack you here with comments  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-06-2016 10:23 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zoe61 at 22-06-2016 10:36 PM (7 years ago)
(f)
yor kill it girl yor damn right
Posted: at 22-06-2016 10:36 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- slimmygal at 22-06-2016 11:11 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 22-06-2016 04:59 PM
Slimmygal abeg come sidon on my laps make we read dis post well cos i need ur eyes...
E get one guy wey dey chase u abeg tell am make e no try am....
In fact how about staying the weekend at mine...?

i dey come, make i go take permission first. lmao
Posted: at 22-06-2016 11:11 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 22-06-2016 11:13 PM (7 years ago)
(f)
this lady don sample all our men finish, i hope say dem never wash ur windscreen fade sha.....
Posted: at 22-06-2016 11:13 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 22-06-2016 11:13 PM (7 years ago)
(f)
this lady don sample all our men finish, i hope say dem never wash ur windscreen fade sha.....
Posted: at 22-06-2016 11:13 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:54 AM (7 years ago)
(m)
Abegiiiii,,,,,,, make I hear word. This one na past tense..., go fine present tense come..,, den I go hear u
Posted: at 23-06-2016 05:54 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:56 AM (7 years ago)
(m)
I beg anybody help me see my Nokia torchlight charger...? NEPA don bring light
Posted: at 23-06-2016 05:56 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:58 AM (7 years ago)
(m)
E be like say na d charger dis boy kinxv32 tif take charge him fone come here dey paste rubbish
Posted: at 23-06-2016 05:58 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- CHRISETTE at 23-06-2016 07:49 AM (7 years ago)
(f)
You can't use one person what you hear people say to judge all
Posted: at 23-06-2016 07:49 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 23-06-2016 10:22 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on 22-06-2016 11:11 PM
i dey come, make i go take permission first. lmao
PERMISSION NOT GRANTED
Posted: at 23-06-2016 10:22 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 10:35 AM (7 years ago)
(m)
I still be dey luk for my Nokia charger...,,,""my ba3 don dey reduce
Posted: at 23-06-2016 10:35 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]