I WISH! I WISH!! I WISH!!! (Page 55)

Date: 27-05-2010 1:09 pm (13 years ago) | Author: Obiajunwa
1 ... 52 53 54 [55] 56
- talkandsave at 13-10-2010 06:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 12-10-2010 03:57 PM
I WISH I DIDN'T FORGOT TO WISH 'BOMSI' HAPPY BIRTHDAY

I WISH SHE WILL FORGIVE ME...HAPPY B.DAY..LUV?
BOMSI said to let you know that she has forgiven you.  She wants flowers and a card and that will be enough for make ups.
 Cheesy Cheesy Grin Grin
Posted: at 13-10-2010 06:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 13-10-2010 08:36 AM (13 years ago)
(f)
THAT'S SIMPLE...THANKS DEAR
Posted: at 13-10-2010 08:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 13-10-2010 11:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 12-10-2010 11:52 AM
Quote from: nicestobi on 12-10-2010 08:34 AM
i dey look una oh

Sidon look na dog name o, dis one wey you dey look us, hope sey u no bi ...................


no mind am  ..... na osisikanko
Posted: at 13-10-2010 11:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 13-10-2010 12:07 PM (13 years ago)
(m)
BOMSI HAPPY B/DAY JOO!
SOLID, NO LET ME INVADE UR PESOALITY OH, COS AS E BE SO  I DEY HOT PASS FIRE
Posted: at 13-10-2010 12:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 13-10-2010 12:20 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on 13-10-2010 12:07 PM
BOMSI HAPPY B/DAY JOO!
SOLID, NO LET ME INVADE UR PESOALITY OH, COS AS E BE SO  I DEY HOT PASS FIRE


u no go try am na ..... b/cos every hot fire go see plenty water with omo ... you hear? .... so no try am
Posted: at 13-10-2010 12:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Joaa at 13-10-2010 01:02 PM (13 years ago)
(m)
wish what?

Posted: at 13-10-2010 01:02 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nicestobi at 13-10-2010 01:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 13-10-2010 12:20 PM
Quote from: nicestobi on 13-10-2010 12:07 PM
BOMSI HAPPY B/DAY JOO!
SOLID, NO LET ME INVADE UR PESOALITY OH, COS AS E BE SO  I DEY HOT PASS FIRE


u no go try am na ..... b/cos every hot fire go see plenty water with omo ... you hear? .... so no try am
OMO don dey fade oh, u no here am?  Grin Grin
how enjoyments
Posted: at 13-10-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 13-10-2010 03:50 PM (13 years ago)
(m)
man i dey enjoy no be small
Posted: at 13-10-2010 03:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 13-10-2010 06:45 PM (13 years ago)
(m)
NA MAKE U FORGET UR MAIN PALS LIKE ME EHH?
Posted: at 13-10-2010 06:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- talkandsave at 13-10-2010 06:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 13-10-2010 08:36 AM
THAT'S SIMPLE...THANKS DEAR
You are welcome.
 Cheesy Cheesy Grin Grin
Posted: at 13-10-2010 06:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 14-10-2010 09:53 AM (13 years ago)
(m)
hmm....
Posted: at 14-10-2010 09:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 14-10-2010 10:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on 13-10-2010 06:45 PM
NA MAKE U FORGET UR MAIN PALS LIKE ME EHH?

how i go forget u na? ....  ok come chop chocolate
Posted: at 14-10-2010 10:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Teeteeylaryor at 14-10-2010 11:33 AM (13 years ago)
(f)
i wish this disc***** non-stop

Posted: at 14-10-2010 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 14-10-2010 11:43 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 14-10-2010 10:26 AM
Quote from: nicestobi on 13-10-2010 06:45 PM
NA MAKE U FORGET UR MAIN PALS LIKE ME EHH?

how i go forget u na? ....  ok come chop chocolate
Chocolate keh
o'r  na'e naghi asu'm kam bia kno mgbaduga na ofe onugbu?
ejim chokolate eme gini
 Grin Grin Grin
Posted: at 14-10-2010 11:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 14-10-2010 12:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on 14-10-2010 11:43 AM
Quote from: solid_solid on 14-10-2010 10:26 AM
Quote from: nicestobi on 13-10-2010 06:45 PM
NA MAKE U FORGET UR MAIN PALS LIKE ME EHH?

how i go forget u na? ....  ok come chop chocolate
Chocolate keh
o'r  na'e naghi asu'm kam bia kno mgbaduga na ofe onugbu?
ejim chokolate eme gini
 Grin Grin Grin

pls no vex .....  agam azutara gi aki n' ukwa
Posted: at 14-10-2010 12:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nicestobi at 15-10-2010 09:27 PM (13 years ago)
(m)
lol.
kedu maka okpa ntucha?
or haven't u tasted it before?
Posted: at 15-10-2010 09:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 16-10-2010 02:23 PM (13 years ago)
(m)
nna men ... u get am there?
Posted: at 16-10-2010 02:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- talkandsave at 19-10-2010 02:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nicestobi on 14-10-2010 11:43 AM
Quote from: solid_solid on 14-10-2010 10:26 AM
Quote from: nicestobi on 13-10-2010 06:45 PM
NA MAKE U FORGET UR MAIN PALS LIKE ME EHH?

how i go forget u na? ....  ok come chop chocolate
Chocolate keh
o'r  na'e naghi asu'm kam bia kno mgbaduga na ofe onugbu?
ejim chokolate eme gini
 Grin Grin Grin
Grin Grin
Posted: at 19-10-2010 02:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 12-11-2011 03:20 PM (12 years ago)
(f)
I wish boko haram would go and deal with all those who have stolen our collective wealth.......yes, i just wish they would do that and stop killing innocent Nigerians

Posted: at 12-11-2011 03:20 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kerryniyi at 13-11-2011 12:38 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 27-05-2010 03:04 PM
lol...........dat wont come true.........wake up from dat dream abeg! Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
It is possible
Posted: at 13-11-2011 12:38 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 52 53 54 [55] 56