I wish that all the people who are planning to tear this country apart will 'eat apple' like one head of state in the late 1990s.......... who go dash dem apple..... na stone all of them go chop hehehe, you want make dem first break dem teeth b4 dem kaput?..............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 7-10-2010 11:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dont they deserve worse than that....... i hate all of them with passion Posted: at 7-10-2010 11:45 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hehehe .... Posted: at 7-10-2010 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
infact i need to voted into Aso Rock Posted: at 7-10-2010 12:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
what position are you contesting for?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 7-10-2010 12:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
For President Ofcourse....... This Nation needs a young, intelligent, brilliant and vibrant man like me.... I hope sey u dey my back?    Posted: at 7-10-2010 12:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
This your lanky back......if I climb am, e no go break?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 7-10-2010 01:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
AJANNISM
AJJANIST Posted: at 8-10-2010 04:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This your lanky back......if I climb am, e no go break?
LOL Posted: at 8-10-2010 04:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
AJANNISIST Posted: at 8-10-2010 09:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 8-10-2010 10:01 AM (14 years ago) (f) bomsiluv my love where have u been .... i don miss like banana miss grandnut
I dey o, I bin no well since. Solid, 2day na my B-day o. Posted: at 8-10-2010 10:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
davonne at 8-10-2010 11:36 PM (14 years ago) (f) i wish a bomb would drop on the right people and place so we can start afresh! Posted: at 8-10-2010 11:36 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
AJANNISISTS Posted: at 9-10-2010 04:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 9-10-2010 09:35 AM (14 years ago) (f) i wish a bomb would drop on the right people and place so we can start afresh!  MEND member Posted: at 9-10-2010 09:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv my love where have u been .... i don miss like banana miss grandnut
I dey o, I bin no well since. Solid, 2day na my B-day o. oh my Dear i am sorry ... i hope u have recovered well .... happy birth day my dear Posted: at 9-10-2010 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nicestobi at 12-10-2010 08:34 AM (14 years ago) (m) i dey look una oh Posted: at 12-10-2010 08:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
guy just close that ur eye b/4 sand enter am Posted: at 12-10-2010 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 12-10-2010 11:50 AM (14 years ago) (f) bomsiluv my love where have u been .... i don miss like banana miss grandnut
I dey o, I bin no well since. Solid, 2day na my B-day o. oh my Dear i am sorry ... i hope u have recovered well .... happy birth day my dear Yes o, I don recover wella. Tanks my dear. Posted: at 12-10-2010 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 12-10-2010 11:52 AM (14 years ago) (f) i dey look una oh
Sidon look na dog name o, dis one wey you dey look us, hope sey u no bi ................... Posted: at 12-10-2010 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 12-10-2010 03:57 PM (14 years ago) (f) I WISH I DIDN'T FORGOT TO WISH 'BOMSI' HAPPY BIRTHDAY I WISH SHE WILL FORGIVE ME...HAPPY B.DAY..LUV? Posted: at 12-10-2010 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |