u sure say u laugh cos i never see say u laugh tire..na oniye cos ur comment u put am for thee chei!!! alagba methodist!!! i tire for u oo grin... d way sef u dey cal this my name come sound like yoruba name... eehhe.. u no see how rezi dey call me?... hiyaa... Posted: at 12-11-2008 09:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 10:33 AM (15 years ago) (m) u sure say u laugh cos i never see say u laugh tire..na oniye cos ur comment u put am for thee chei!!! alagba methodist!!! i tire for u oo grin... d way sef u dey cal this my name come sound like yoruba name... eehhe.. u no see how rezi dey call me?... hiyaa... no mind am Posted: at 12-11-2008 10:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oniye no be soo? Posted: at 12-11-2008 10:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oniye no be soo?
na u sabi ooh bro grin... welcome... yesterday no body see ya break light...e be like say u been get home work.. Posted: at 13-11-2008 04:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 11:57 AM (15 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 14-11-2008 11:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 14-11-2008 02:33 PM (15 years ago) (f) the joke is funnie
yes the joke is funy and i thank god 4 the riters life he do talk beta thing. Posted: at 14-11-2008 02:33 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 04:03 PM (15 years ago) (m) the joke is funnie
yes the joke is funy and i thank god 4 the riters life he do talk beta thing. you dey yab me abi you dey commend me? Posted: at 14-11-2008 04:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 04:20 PM (15 years ago) (m) Hehehe... Posted: at 14-11-2008 04:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 14-11-2008 05:05 PM (15 years ago) (f) the joke is funnie
yes the joke is funy and i thank god 4 the riters life he do talk beta thing. you dey yab me abi you dey commend me? i no comment u i onlydey thank god 4 ur life, becos u and arezo na birds of the same feather una two na 1, 2 if one disagree the other go diaagree Posted: at 14-11-2008 05:05 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 05:51 PM (15 years ago) (m) the joke is funnie
yes the joke is funy and i thank god 4 the riters life he do talk beta thing. you dey yab me abi you dey commend me? i no comment u i onlydey thank god 4 ur life, becos u and arezo na birds of the same feather una two na 1, 2 if one disagree the other go diaagree na GOD for us na. u wan join us (we fit pluck feathers give you oh)? Posted: at 14-11-2008 05:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oniye no be soo?
na u sabi ooh bro grin... welcome... yesterday no body see ya break light...e be like say u been get home work.. Onyi..he be like say the home work you dey talk sey different..you fit expand am well? anyway i dey office..got project..it shows u really care about me...Thanks for making me important in this community...God bless Posted: at 14-11-2008 08:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 09:04 PM (15 years ago) (m) Oniye no be soo?
na u sabi ooh bro grin... welcome... yesterday no body see ya break light...e be like say u been get home work.. Onyi..he be like say the home work you dey talk sey different..you fit expand am well? anyway i dey office..got project..it shows u really care about me...Thanks for making me important in this community...God bless OFFICE??? Posted: at 14-11-2008 09:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oniye no be soo?
na u sabi ooh bro grin... welcome... yesterday no body see ya break light...e be like say u been get home work.. Onyi..he be like say the home work you dey talk sey different..you fit expand am well? anyway i dey office..got project..it shows u really care about me...Thanks for making me important in this community...God bless OFFICE??? Office!!! why are you surprised... you and office dey quarrel Posted: at 14-11-2008 09:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 14-11-2008 11:48 PM (15 years ago) (f) Oniye no be soo?
na u sabi ooh bro grin... welcome... yesterday no body see ya break light...e be like say u been get home work.. Onyi..he be like say the home work you dey talk sey different..you fit expand am well? anyway i dey office..got project..it shows u really care about me...Thanks for making me important in this community...God bless OFFICE??? Office!!! why are you surprised... you and office dey quarrel why will he nt be suprised, i wounder hw u be behind that table. person lke u no need office na site u suppose dey so no blame am Posted: at 14-11-2008 11:48 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
haryor at 15-11-2008 03:15 AM (15 years ago) (m) nice joke....better than before...kip it up...rezi Posted: at 15-11-2008 03:15 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Oniye no be soo?
na u sabi ooh bro grin... welcome... yesterday no body see ya break light...e be like say u been get home work.. Onyi..he be like say the home work you dey talk sey different..you fit expand am well? anyway i dey office..got project..it shows u really care about me...Thanks for making me important in this community...God bless grin... home work no get expansion, home work na home work, weda u bring from office come house, u bring from club come house or even u bring from road come house... all na home work... Posted: at 15-11-2008 04:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 15-11-2008 09:15 AM (15 years ago) (m) nice joke....better than before...kip it up...rezi
which, was the former? Posted: at 15-11-2008 09:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
rezimero at 15-11-2008 11:41 AM (15 years ago) (m) you laff finish kon seal your lips? Posted: at 15-11-2008 11:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adebayoy2g at 15-11-2008 11:55 AM (15 years ago) (m) that was tight i must say...men u'r good Posted: at 15-11-2008 11:55 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |