BAD TEETH!!!..... (Page 2)

Date: 03-11-2010 1:35 am (13 years ago) | Author: omorewa
1 [2] 3 4 5 ... 11
- omorewa at 3-11-2010 02:23 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bitte on  3-11-2010 02:19 AM
Quote from: omorewa on  3-11-2010 02:15 AM
Quote from: bitte on  3-11-2010 02:12 AM
Quote from: omorewa link=topic=49573.msg1546047#msg1546047 date=1288746476

[color=red
why you dey scare now odeshi notin dey Grin Grin Grin Grin[/color]


odeshi no be for vampire ooo  Grin  Grin

 Grin Grin Grin Grin okay go take your cross.. dey no fit bite you because you be black... your skin tough like pomo Grin Grin Grin


lmao omo you don kill me with laf ,u really get bad mouth no be small."pomo" abeg i no want laf again if not sleep don disappear be that. una good night.

 Grin Grin Grin night


Posted: at 3-11-2010 02:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 3-11-2010 05:04 AM (13 years ago)
(f)
it can be shameful indeed...I cant stand someone with a bad breath. Bad teeth? it depends how bad its..thank God for dentists..if he has bad teeth then we are paying a visit to the dental office. Funny enough, when i was back in Nigeria in Secondary school, I had this boyfriend whom's teeth were nothing to write home about but i didnt care.....like, his whole  incisors were gone but i thought i was cute and that was the only thing that mattered. The picture above is just too much to handle....
Posted: at 3-11-2010 05:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- saffronglory at 3-11-2010 06:16 AM (13 years ago)
(m)
Really bad teeth
Posted: at 3-11-2010 06:16 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nicestobi at 3-11-2010 06:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omorewa on  3-11-2010 02:16 AM
Quote from: nicestobi on  3-11-2010 02:13 AM
VAMPIRES still dey exist?

EE YAH!
Make una let me post na

go ahead.. you be brave man Grin
lol. i brave.  no be for lips oh Cheesy
Posted: at 3-11-2010 06:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xena15 at 3-11-2010 07:53 AM (13 years ago)
(f)
Chai!

Posted: at 3-11-2010 07:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omorewa at 3-11-2010 11:15 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xena15 on  3-11-2010 07:53 AM
Chai!

lol  Grin

Posted: at 3-11-2010 11:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-11-2010 11:42 AM (13 years ago)
(f)
Oh boy! na wa to u o. poster check out my teeth na.. haba.,i no fit o. ur smile no go swit na.lol. unles u go kip quiet whnevr we comot. dem go say'dat babe wey en guy get rotine teeth,hahahahaha. god4bid.

Posted: at 3-11-2010 11:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 3-11-2010 11:44 AM (13 years ago)
(m)
Una still dey on top dis matter

Posted: at 3-11-2010 11:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 3-11-2010 11:45 AM (13 years ago)
(m)
Una still dey on top dis matter

Posted: at 3-11-2010 11:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omorewa at 3-11-2010 11:48 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on  3-11-2010 11:45 AM
Una still dey on top dis matter

 Undecided


Posted: at 3-11-2010 11:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 3-11-2010 11:51 AM (13 years ago)
(f)
omo shit dey catch
i dey com make i first go shit
Posted: at 3-11-2010 11:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bitte at 3-11-2010 11:53 AM (13 years ago)
(m)
omo so you still dey laf, i hope you brush your teeth this morning..
Posted: at 3-11-2010 11:53 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chiglamour4u at 3-11-2010 11:58 AM (13 years ago)
(f)
 i beg watin be this i dey eat oo
Posted: at 3-11-2010 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-11-2010 12:09 PM (13 years ago)
(f)
Hahaha. no b bad teeth na chocolate spoil am.ahaha

Posted: at 3-11-2010 12:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 3-11-2010 12:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  3-11-2010 12:09 PM
Hahaha. no b bad teeth na chocolate spoil am.ahaha

this one pass chocolate make u look am wel
Posted: at 3-11-2010 12:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omorewa at 3-11-2010 12:23 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bitte on  3-11-2010 11:53 AM
omo so you still dey laf, i hope you brush your teeth this morning..


you just reminded me now... thanx.. okay i want to go and brush my teeth...

will be back in a jiffy Grin

Posted: at 3-11-2010 12:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Selu at 3-11-2010 12:29 PM (13 years ago)
(m)
The  fore teeth fit give person poison.
Posted: at 3-11-2010 12:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omorewa at 3-11-2010 12:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Selu on  3-11-2010 12:29 PM
The  fore teeth fit give person poison.


haaaaaaaaa Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked haba Grin

Posted: at 3-11-2010 12:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-11-2010 12:37 PM (13 years ago)
(f)
I go advice him 2 mix salt n charcoal and brush him teeth wela

Posted: at 3-11-2010 12:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 3-11-2010 12:39 PM (13 years ago)
(f)
i don com back from toilet
ehn u say na wetin do d teeth
Posted: at 3-11-2010 12:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 11