omo wetin be this now,u want make i vomit.....any girl wey i toast later find out say na so her teeth be then i go quit sharp sharp,i no want die young abeg
Posted: at 3-11-2010 01:57 AM (14 years ago) | Upcoming
omo wetin be this now,u want make i vomit.....any girl wey i toast later find out say na so her teeth be then i go quit sharp sharp,i no want die young abeg
don't over step your boundaries.. thank you!
Posted: at 3-11-2010 02:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac
omo wetin be this now,u want make i vomit.....any girl wey i toast later find out say na so her teeth be then i go quit sharp sharp,i no want die young abeg
aha you dey laf abi anyway i dey sleep b4 u wake me up with this post..may i go back for sleep b4 she change her mind
Posted: at 3-11-2010 02:09 AM (14 years ago) | Upcoming
okay go take your cross.. dey no fit bite you because you be black... your skin tough like pomo
lmao omo you don kill me with laf ,u really get bad mouth no be small."pomo" abeg i no want laf again if not sleep don disappear be that. una good night.
Posted: at 3-11-2010 02:19 AM (14 years ago) | Upcoming