Show Posts
Pages:
1 ... 146 147 148 [149] 150 151 152 ... 169
2961  Forum / The Buzz Central / Re: A Governor Will Die In Office In 2016, Warri & Delta States Will Be Bombed - Prophet Says on: 1-01-2016 01:34 PM
Suleman Suleman Suleman, how many times i call you, You done come again with this prophesy thing and your brother's done folloow you, the once wey una talk last year still dey ground and never happen, una dey add another once dey join am, make una dey careful with this una prophesy because during the time of Jesus Christ e nor be like this ooh, under the same roof una nor see who wan die but you dey see for another country and outside your church? I am not God to judge but make una dey careful with this una prophesy wey dey put fear and tension for people body.
2962  Forum / Religion / Re: A New segxwally Transmitted Disease Will Be Discovered This Year - Adeboye 2016 Prophecies on: 1-01-2016 01:32 PM
Adeboye Adeboye Adeboye, how many times i call you, You done come again with this prophesy thing and your brother's Okotie and Joshua folloow you, the once wey una talk last year still dey ground and never happen, una dey add another once dey join am, make una dey careful with this una prophesy because during the time of Jesus Christ e nor be like this ooh, under the same roof una nor see who wan die but you dey see for another country and outside your church? I am not God to judge but make una dey careful with this una prophesy.
2963  Forum / Religion / Re: ''Pray For President Buhari'' - Tb Joshua Reveals 2016 Prophecies on: 1-01-2016 01:28 PM
Joshua Joshua Joshua, how many times i call you, You done come again with this prophesy thing and your brother Okotie folloow you, the once wey una talk last year still dey ground and never happen, una dey add another once dey join am, may una dey careful with this una prophesy because during the time of Jesus Christ e nor be like this ooh, under the same roof una nor see who wan die but you dey see for another country and outside your church, you dey see why you nor see the one wey kill people for the church? I am not God to judge but make una dey careful with this una prophesy.
2964  Forum / Politics / Re: Billionaire, Emami Ayiri Reconfirmed As The Akulagba Of Warri By Warri King - Photos on: 1-01-2016 01:21 PM
Why Nigerians always think everything is money, can't you read that it was to reconfirm the tittle earlier given to him, it is even written  that no one go to the king empty handed, it is a calture not a right
2965  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How Man Was Allegedly Duped N250,000 By Police In Lagos on: 1-01-2016 12:29 PM
This kind of thing happen to me when i came to Nigeria, I went into the bank to collect about 300k on my way out i saw some police men and they ask me where i am going, I said i was going to change money to europe that i am just out of the bank, they ask me how much i told them and they ask me what i do i said i am not staying in Nigeria that i came to receive the money for something very important and they ask me to enter their danfo, i was kind of scared because of bad news i read everyday about Nigeria police but on our way going i never open my mouth to say a word, I guess that put them in fear too just like me, so they start asking me many questions that was not relevant and i was giving them my relevant answers, when they see how i was talking with my boldness, one of them know that this is not the kind of person\people they get cheap, he start to tell me to settle with them so that i can be allow to go but i just kept quiet and tell them let us go to the station because i commit no offense and i am too big to be stop because of just about 300k from there i see it in their eyes how disappointed they were so when we get to the station, they search my phones and find nothing incrimenating so they ask me to settle i said i have no money to settle as the money was on budget and they brought paper and said i shuold write statement i told them it was better for them to write it and after I reading then I will sign, (Na there them know say I be bad market,) they went and call one other man that speak my language to rap or blues me into given them something, after enough asking and talking but all this while they refuse me to call but they only allow me to pick my wife calls and they listen to the conversation and ask me to give them something for fuel but i said i cannot but when i think again how police kill innocent people because of their money or even sent hudlums after people i now tell them i can only manage 1k just for bear but after enough abeg from the police I gave them 1500 and they call bike for me and ask the bike to take me to the same place they picked me from but when i was on top of the bike i was still scared and looking front and back, side to side because of strange news i always read about nigeria police but thank God i was able to get away with me money, My question is:

If they person that was in my shoe was unable to defend himself.
what if the person was scared and he could not talk the source of that money
why would nigeria police that was ask to protect life and property they are the same people that destroy the same life and property they were ask to protect.

Thanks
2966  Forum / The Buzz Central / Re: "I Curse The Day I Met You Kid" - Sophia Momodu Explains Her Side Of The Davido Saga on: 1-01-2016 12:04 PM
David David David, How many times i call you? maybe 3 time i guess but you should be ashamed of yourself, talking about your baby mama sleeping with your father's friend is crazy, na after or before you know her because everybody get past and that include you, if it was before you know her stop saying that to the world and stop being childish, if na after you know her that girl must be a gold digger, about that of age, when you dey bolingo her you nor know say she dey 28 and she senior you?what is even wrong even if she senior you, mariah carey and nick cannon who be senior, you hear from nick say na so she old pass am, stop fooling yourself dumb, you are a celebrity don't give you any right to take advantage of those innocent girls and after sleeping with them you dump them now that you are been trapped you want my sympathy, abi?
2967  Forum / The Buzz Central / Re: My Father's Friends Also Sleep With Sophia Momodu - Davido on: 1-01-2016 11:56 AM
David David David, How many time i call you? maybe 3 time i guess but you should be ashamed of yourself, talking about your baba mama sleeping with your father's na after you know her or before because everybody get past and that include you, if it was before you know her stop saying that to the world and stop being childish, if na after you know her that girl must be a gold digger, that of age, when you dey golingo her you nor know say she dey 28 say she senior you?what is even wrong even if she senior you, mariah carey and nick cannon who be senior, you hear from nick say na so she old pass am, stop fooling yourself dumb, you are a celebrity don't give you any right to take advantage of those innocent girls and after sleeping with them you dump them now that you are been trapped you want my sympathy, abi?
2968  Forum / Religion / Re: Why Is Christ Embassy Church Charging ₦1000 To Attend 31st Night Service? on: 1-01-2016 02:46 AM
How can they complain when they have been brainwash?
2969  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Serial Wedding Thief Exposed in Lagos, Poses as Relation to Groom or Bride (PHOTO) on: 31-12-2015 02:18 PM
You poster you funny, you say make person look out for some1  you blindfold, you be ghost? show the clear picture for person to know her well, abi you nor dey sure of your post?
2970  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NDLEA Arrests Female Drug Trafficker Recruited Via Facebook on: 31-12-2015 02:12 PM
I pray for them to have sympathy on the innocent girl, girls should be careful, don't be deceive with marriage when the right time come your man will be crawling to ask for your hand marriage without any evil plan attach but love.
2971  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Serial Wedding Thief Exposed in Lagos, Poses as Relation to Groom or Bride (PHOTO) on: 31-12-2015 02:01 PM
You poster you funny, you say make person look out for some you blindfold, you be ghost, show the clear picture for person know know her well, abi you nor dey sure of your post?
2972  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TRUE LOVE! Dasuki's Wife Begs DSS To Arrest Her So That She Can See Her Husband on: 31-12-2015 01:22 PM
why dem nor arrest her join am at the first place because she dey enjoy the money with her husband and fail to advice her husband now she dey wan get my sympathy, na lie dem go soon come for you because i know say that your husband go count you soon
2973  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See The Kind Of Animal Found In A Sealed Bag Of Rice Given To A Church As Xmas Present on: 31-12-2015 01:20 PM
Make them question the pastor and who give the bag of rice as gift, 2 of them know waiting them plan because na only 2 of them walker come
2974  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tipper Driver Kills 2 Policemen & A Civilian When His Tipper Rams Into Checkpoint on: 31-12-2015 01:16 PM
wey people dey thank God for seing the last day of 2015 so dey cry and some dey die, I thank God for those that will make it with me to 2016 but for the dead rest in peace, for those in the hospital still think God as you will get well soon, May God alone be praise
2975  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TRUE LOVE! Dasuki's Wife Begs DSS To Arrest Her So That She Can See Her Husband on: 31-12-2015 01:13 PM
why dem nor arrest her join am at the first place because she dey enjoy the money with her husband and fail to advice her husband now she dey with get my sympathy, na lie dem go soon come for you because i know say that your husband go count you soon
2976  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Indian Police Arrest 3 Nigerian Men For Gang molesting Teen Girl - Photo on: 31-12-2015 01:11 PM
I leave in India for years and i know how they opperate there, it's not easy for Nigerian to rape because they know how the matter is handle when it goes before the police, I doubt this alligation, maybe the new guys now have change things because i left that place 2010 but still i doubt the alligation, maybe them never meet up with what they settle with the girl, because in India 4 guys can sleep with one girl but everybody cain your line by paying for the service. May God have mercy .
2977  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Me & My Music For Now, I’m Still Single - Flavour Denies Getting Married To Sandra Okagbue on: 30-12-2015 02:58 PM
You nor dey shame,Flavor you dey fear responsibility that will make you responsible
2978  Forum / Relationships & Romance / Re: How To Organize a Colorful Nigerian Wedding For Less Than N50K (Budget Breakdown) on: 30-12-2015 02:51 PM
Thanks Naijapals
2979  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Pastor Jailed For 30 Years In Tanzania For Drug Trafficking on: 13-11-2015 04:22 PM
all kind of shoe and bags dey bags wey i carry go naija, if you dey benin, let me know so that i go give you person wey you go call go see anyone you like, many and nor cost much for the people wey need to look like her and this is not joke, let me know, i have 20feet container in naija with my friends and nice stuff dey inside but na benin direct so if you reside in benin you need good stuff from Italy call me +393512403339
2980  Forum / Politics / Re: "Thugs and Mistresses Were Ministers Under PDP" - APC Shades PDP on Twitter on: 13-11-2015 04:18 PM
all of shoe and bags dey bags wey i carry go naija, if you dey benin, let me know so that i go give you person wey you go call go see anyone you like, many and nor cost much for the people wey need to look like her and this is not joke, let me know, i have 20feet container in naija with my friends and nice stuff dey inside but na benin direct so if you reside in benin you need good stuff from Italy call me +393512403339
Pages:
1 ... 146 147 148 [149] 150 151 152 ... 169