Show Posts
Pages:
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 27
381  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Oluchi Orlandi Shows Off Her Body In Sexy Swimwear on: 27-07-2014 09:43 PM
the girl don wash
382  Forum / The Buzz Central / Re: LMAO! Did Don Jazzy Diss Dbanj In Dorobucci Video? Made "Him" Dance Behind Him on: 26-07-2014 11:30 PM
It's Don Jazzy again
383  Forum / Sports / Re: BREAKING! AT Last Double "D", Didier Drogba Returns To Chelsea [PICTURED] on: 25-07-2014 10:01 PM
wetin remain for drogba wey dem wan use and dump? . drogba na dinosaur. im skills dey extinct
384  Forum / The Buzz Central / Re: LADIES; Will You Allow Your Man Wear This? on: 25-07-2014 09:53 PM
see mumu. idiot. big body no substance. see as im sugarcane small. big fool. yeye dey smell
385  Forum / The Buzz Central / Re: Ex-Wife Reveals Shocking Details About Fela, Says I Want The World To Know The Truth on: 19-07-2014 06:49 PM
you try.
386  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Alariwo Shot By Robbers In Ibadan on: 19-07-2014 05:58 PM
i thank GOD for u as a human being say u no  die but as a musician, u no dey relevant again. next time something happen to u, go police station go report. facebook no be police station
387  Forum / The Buzz Central / Re: We are Not Aware of Alariwo’s Shooting – Oyo Police on: 19-07-2014 05:53 PM
na true police dey talk sha. we don turn facebook to police station.
388  Forum / The Buzz Central / Re: RACHET! Divorcee Chika Ike Goes Extra Miles In New Photos on: 18-07-2014 06:07 PM
yao yao news
389  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fake US Returnee, Serial Womaniser Found Dead At Dina Hotel In Lagos on: 18-07-2014 11:24 AM
Ozobig no dey use my move for here again ooo. Yeye dey smell na my own. Go find ur own phrase oo
390  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fake US Returnee, Serial Womaniser Found Dead At Dina Hotel In Lagos on: 18-07-2014 11:14 AM
Ozobig, abeg no dey use my moves here. Yeye dey smell na my own. Go find ur own ooo
391  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Records A Song With American Pop Star, Rihanna on: 16-07-2014 07:11 PM
I get bad mouth, so i no fit comment. If i talk wetin dey my mind, things fit spoil. So odprince, hold ur peace
392  Forum / The Buzz Central / Re: Mr Ibu Shows Off His Impressive Muscles on: 16-07-2014 07:05 PM
See Belle
393  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hit or Miss? Nigerians React As President Jonathan Wears Socks On Native -Photos on: 14-07-2014 03:34 PM
So na socks be una problem now? It just goes on to show say una no get Job. And the man wey no give una opportunity to get the jobs naim wear white socks for native so
394  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos From National Council of State Meeting [Obasanjo, Goodluck and More] on: 9-07-2014 12:10 AM
all of them na the same thing. dem just dey play draft and kalo kalo with us
395  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dubai To Build Biggest Shopping Mall On Planet Earth on: 8-07-2014 01:35 AM
By the way, Jentlestan AKA mr Rapture. Why u no go open church? U think say na only u know JESUS pass or na Only u im die for? No go be like the people wey dey stay my junction dey preach in the morning by 4.am. Remenber Ecclesiastes 3: 1-8 and Mathew 6:5
396  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dubai To Build Biggest Shopping Mall On Planet Earth on: 8-07-2014 01:25 AM
If dem like make dem build Airport inside the shopping mall. Na human beign go use am no be spirit. Yeye dey smell
397  Forum / The Buzz Central / Re: Malia Obama Gets A Car For Her 16th Birthday on: 8-07-2014 01:20 AM
If na we now, she go drive am as she like with 20 Mopols for her entourage
398  Forum / The Buzz Central / Re: Nurse fired for filming Neymar in hospital (see the video) on: 8-07-2014 01:17 AM
The Hospital Management dey behave like Nigerians. The Girl just dey happy to see Neymar, no matter what condition im dey, she was just showing some love. Yeye Management
399  Forum / The Buzz Central / Re: REAL TALK: 'Successful Career Women Can't Have it All' - Pepsi CEO, Indra Nooyi on: 3-07-2014 12:45 AM
Benbella1 if northerner wan poison food, why u no go tell them for NTA instead of occupying space here for 9japals? By the way, how many food u don supply from ur farm as alternative to help ur end of the world prediction? Better leave this place with immediate alacrity b4 i change am for u. I dey vex oo.
400  Forum / The Buzz Central / Re: Olisa Adibua Also Slams Etcetera, Calls Him A Nobody, A Failed Artist on: 3-07-2014 12:30 AM
I don tell una b4, all these guys wey dey ca themselves On-Air-Personalities na common radio presenters. Na we tink say dem be better people. Na the small small chum chum we all these our yaoyao musicians dey give dem take play dem yaoyao songs on air naim make dem dey shine small small.
Pages:
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 27