Show Posts
Pages:
1 ... 19 20 21 [22] 23 24 25 ... 27
421  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With These Photos? [Butt Jobs Gone Wrong Edition] on: 18-06-2014 06:01 PM
see as that thin girl just disfigure herself
422  Forum / The Buzz Central / Re: I Owe my Ex-Keturah Hamilton A Debt I Can Never Pay For Life……..Jim Iyke on: 14-06-2014 04:46 PM
u be dog wey dey go back to im vomit. this man,wetin be ur na self, u no get work or better thing to do. na boyfriend and girlfriend matter u still dey talk at 40smtin. at ur age, ur papa don born u since.
423  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fashion Madness: Naija Babe Exposes Her b00bs All in the Name of Looking SE-XY on: 14-06-2014 04:13 PM
na mumu she be na. tomorrow she go say she dey look for GOD fearing man to marry am. dis one dey fear GOD?
424  Forum / The Buzz Central / Re: Move Aside Rihanna, Meet Meagan Good - The Slutty Preachers Wife on: 14-06-2014 03:09 AM
she be pastor wife. she no be pastor. na the pastor una go blame wey no fit arrange im house come allow im wife dey misbehave. na so she wear nonsense come BET awards 2013 the other time
425  Forum / The Buzz Central / Re: Man Electrocuted In Warri Central Hospital While On A Visit on: 14-06-2014 03:05 AM
death even for hospital.where come safe for this 9ja wey we dey
426  Forum / The Buzz Central / Re: Madness Reloaded: Denrele Edun Celebrates His Birthday on: 13-06-2014 02:43 PM
See this yao yao maga. When im don old, im go know wetin im do imself. No worry, u go soon dey wear Adult Pampers. Yeye dey smell
427  Forum / The Buzz Central / Re: It’s Official! MEET DB Records Artistes In Pictures on: 13-06-2014 02:39 PM
And na wetin dem go sing? How many 9ja artist songs dey make sense self. 10yrs from now u go play their song and you go dey vex for urself. Asha, Timi Dakolo and a few of them naim get song wey make sense and go last
428  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Army Intercepted Truckload Of Fake Ballot Papers In Ekiti on: 13-06-2014 11:50 AM
Tell us who do  am. PDP or APC. So we go vote against who do am
429  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female Pastor Buried Alive By family Members, Accused Of Witchcraft on: 13-06-2014 11:45 AM
The native doctor say im see more death lined up abi? Now she don die, the brother wey carry people go kill am go die too. The people wey follow the broda go kill am go die too. Devil give dem answer to question wey dem ask. But im no inteprete the full meaning for dem
430  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With This Photo (World Cup Edition) on: 13-06-2014 11:35 AM
But wait ooo. Una no see dat chinco wey wear red eye. The guy dey watch another set of football ooo.
431  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With This Photo (World Cup Edition) on: 13-06-2014 11:33 AM
See as una dey rush comment becos una don see nipples. Yeye people
432  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Flight MH370 Passengers' Families Receive A Compensation of $50,000 on: 13-06-2014 11:31 AM
By the way, how come na me be the first to comment here? If na Maheeda yarnsh dey here now, dem no go let me be first. In short, within 2mins wey dem post her half naked pics, the comment page go don reach 4. Yao yao bloggers dem
433  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Flight MH370 Passengers' Families Receive A Compensation of $50,000 on: 13-06-2014 11:25 AM
So na so dis Plane take style vanish from existence. Even with all the Technology wey the world don get, na big Plane like dat just waka into oblivion. E don reach time wey we go begin check weda no be Alien carry am go
434  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS: Gospel Singer Kefee Is Dead on: 13-06-2014 11:22 AM
So sad. Rest in Peace Lady
435  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police nab suspect with neighbour’s head, human parts on: 12-06-2014 11:52 PM
na now i see dis story so i go comment. how the matter come take end na
436  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: View the baddest road @ Satellite Town, Lagos. on: 12-06-2014 11:24 PM
first of all, this one no be Festac. second, drainage dey the road as i can see gutters. The quetion now be say, who dey pour dirty for the gutter?
437  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Prince Eke Buys His Wife Muma Gee Honda Acura For Giving Him Twins. on: 8-06-2014 11:04 PM
make sense.
438  Forum / Sports / Re: World Cup warm-up match: USA vs Nigeria [Tonight @ 11pm] on: 8-06-2014 01:12 AM
imgine. Jozy altidore neva score since december for both club and country. im reach 9ja body, the guy score 2. see as im turn yobo like dodo.
439  Forum / The Buzz Central / Re: RIP: Nollywood Actor Mr. Romanus Uchenna Amuta Aka Natty Is Dead on: 8-06-2014 12:12 AM
so sad. the great natty is gone
 rest in peace sir
440  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Mocheddah's Outfit At Mamas Award on: 8-06-2014 12:07 AM
she for naked go na. mumu
Pages:
1 ... 19 20 21 [22] 23 24 25 ... 27