Show Posts
Pages:
1 ... 20 21 22 [23] 24 25 26 27
441  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Seyi Shay’s Edgy Look For ‘Murda’ Video on: 7-06-2014 12:42 PM
wetin dey edgy for wetin she wear? poster dey use dictionary before u post anything.
442  Forum / The Buzz Central / Re: "Timaya is an ingrate,I will never work with him again"-K-Solo on: 7-06-2014 12:37 PM
all of una na the same. respect is mutual but all of una want make person dey pay homage forever. every master was once a student. if student don becom master, master need becom grand master or else im and im student don becom equal and see finish go dey
443  Forum / The Buzz Central / Re: Popular veteran actress, Franca brown Tells Why She is Still Single on: 7-06-2014 11:45 AM
the right MAN? So all the men wey i don know for this world no one good enough for u? wetin make u think say u be right woman self? becos if u good one man for don do everything posible to put u for house. humble urself first then u go see husband
444  Forum / Politics / Re: Breaking News: Dora Akunyili Is Dead ? on: 7-06-2014 11:34 AM
Rest in peace Madam
445  Forum / The Buzz Central / Re: Na Wa o: Upcoming Artiste, Ewa Stole 2Face’s Song on: 7-06-2014 12:24 AM
tuface no still african queen. na black face write the song for am. plaglarization is allowed in music, which means u fit copy small from anoda man song. Ewa lift the whole come even say na she feature the owner......all without permison
446  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bariga: Suspect Arrested In Rape Case That Led To HIV-Virus Infection on: 7-06-2014 12:15 AM
sorry for ur ordeal. GOD will punish dem for their evil deeds. one thing baffles me. HIV does not show in blood tests until three months after contracting it. Pls go for another HIV test.
447  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Popular Businessman Sends Assassins to Kill Partner for Snatching his Wife on: 6-06-2014 07:21 AM
dis na story wey vangaurd carry since last month. na now this poster the wake up abi?
448  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fraudsters Hack Kaduna Governor’s Phone on: 6-06-2014 07:20 AM
you urself wey dey ack the peoples a/c dey defraud the citizens in the name of governance nkor?
449  Forum / The Buzz Central / Re: "Some Of My Colleagues Are Scared Of Me" - Nike Peller on: 6-06-2014 07:16 AM
and you think say na better thing for people to the fear u abi? humble urself woman so people will love and respect u.
450  Forum / The Buzz Central / Re: Rapper Phyno Raps From The Toilet Seat Making Some Good Music on: 6-06-2014 07:12 AM
phyno my niggy. this guy is a lyrical monster. repping eastside for real. and for all you haters, i'm from BC. just appreciating talent
451  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gwoza Christians release disturbing details of 6 girls kidnapped by BH in 2013 on: 6-06-2014 07:08 AM
evil lurks in every corner. dear GOD, deliver ur children from the hands of the devourer
452  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JILTED: Ibadan-Based Yahoo Guy Dupes Australian Granny Of $90,000 [PICTURED] on: 6-06-2014 07:07 AM
see im ugly face. if u ask am where the money dey, im no go fit account for am.
453  Forum / The Buzz Central / Re: Waje, Bez, Eva, Others Compose #MalariaFreeNigeria theme song... on: 5-06-2014 07:36 AM
malaria no fit finish for 9ja as far as rain dey fall, gutters no dey flow and dirty still full corners
454  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Check Out Annie Idibia With Two Hefty Military Officers on: 5-06-2014 07:33 AM
she even dey shine her ugly dentision.
455  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Cultists Destroy Over 20 Cars In Bariga, Lagos on: 5-06-2014 07:32 AM
jobles, unfocused buffoons
456  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: D’banj signed Tonto Dikeh to his Record Label (Photos) on: 5-06-2014 07:32 AM
yao yao news
457  Forum / The Buzz Central / Re: Just Like Beyonce, Omawumi Hides Her Daughter’s Face In an Adorable Photo on: 4-06-2014 06:28 PM
wetin dis one come mean na. poster, dem cover these children face abi the children naim no look camera? if u no get anything to do, traffic dey western avenue. go sell kpekere
458  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Male Teacher had Sex With a 16-Year-Old Student & Gave Him HIV (Photo) on: 4-06-2014 06:26 PM
see im face. who see am go think say na better person. na small children im dey disfigure. shey u dey go prison? by the time u come back, u go get bow leg and u go dey wear pampers. idiot
459  Forum / Celebrity Talk & Discussions / Re: Chioma Akpotha Gets Harrassed by Policemen in Enugu! on: 4-06-2014 06:22 PM
9ja police.... why u no find dem something make them leave u alone
460  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Banker Withdraws Cash From 12 Customers’ Accounts on: 4-06-2014 06:19 PM
imagine. 12 people and the money no still reach 1mil. u dey steal from poor customers wey dey hustle to survive. dem no dey pay u? why u no go sing?
u know how much davido dey make per show? them swear for that guy.
Pages:
1 ... 20 21 22 [23] 24 25 26 27