infact i no understand u self, are u saying ur still as ur God created u abi u don doam befor com repent and decided u no go doam again till marriag

cos na person wey never do that kind thing dey talk sey the thing bad. my sister to be frank wit u, nothing sweet passam. that is if u no sabi am pass me.
