Quote from: bomsiluv on 21-09-2010 08:29 AM
Quote from: Michro on 20-09-2010 09:02 PM
Quote from: Ceenod on 18-09-2010 10:26 PM
well dats 4 d guys dat send recharge cards. Guys neva eva buy women giifts unless its necessary. U can neva use gifts 2 win dem ova cos u r nt d only one buyn. Imagine a situatn u bot her a 750 card tinkn make i c wetin she go talk nd 10mins l8r anoda guy sends 3500 card
No mind dem.Na so so beg dem sabi
See you, so make I use the one another man send me take call you? E no go happen. If you want make I call you, send me a recharge card.


The ones we Send, who do u call it with? In fact 4 me I have long stopped this cheating. Guys learn;D