Posted: at | |
| |||||
Quote from: youngk on 16-09-2010 06:55 PM Quote from: Treasure2 on 16-09-2010 05:39 PM Many guys dey ask for card and some of them no get shame. if i may ask,how will d guy say it? ![]()
| |||||
thsi is serious Reply
| |||||
WHAT IS SERIOUS? Reply
| |||||
I dont phyuk wit broke gals ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Women are funny. I wish guys cld all decide to go on strike over this r-card issue. Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 17-09-2010 09:53 AM Quote from: youngk on 16-09-2010 06:55 PM Quote from: Treasure2 on 16-09-2010 05:39 PM Many guys dey ask for card and some of them no get shame. if i may ask,how will d guy say it? ![]() i never meet those kind guys sha....
| |||||
See phyuk UPS__we go send cards and ne we go still call them...so who dem call with Replythe cards wen we send them na?
| |||||
Lol...... Guys dey vese, Muna tak am easy eem, if she no call u wit d ist R card, y send her anoda 1. Reply
| |||||
well dats 4 d guys dat send recharge cards. Guys neva eva buy women giifts unless its necessary. U can neva use gifts 2 win dem ova cos u r nt d only one buyn. Imagine a situatn u bot her a 750 card tinkn make i c wetin she go talk nd 10mins l8r anoda guy sends 3500 card ReplyMen are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests
| |||||
All r.card senders are goats and shld be fed wit grass.........so many big gals out there lookin for a big boya and u sitting there whining cos u phyuk wit broke ass gals! ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: Ceenod on 18-09-2010 10:26 PM well dats 4 d guys dat send recharge cards. Guys neva eva buy women giifts unless its necessary. U can neva use gifts 2 win dem ova cos u r nt d only one buyn. Imagine a situatn u bot her a 750 card tinkn make i c wetin she go talk nd 10mins l8r anoda guy sends 3500 card No mind dem.Na so so beg dem sabi I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: blesyn003 on 18-09-2010 09:49 PM Lol...... Guys dey vese, Muna tak am easy eem, if she no call u wit d ist R card, y send her anoda 1. Why won't she call me at all? AS FOR YOU Where you dey since I SEND YOU CARD you nor call me abi___WElcome back
| |||||
call ur number let me send u recharde card now Reply
| |||||
Quote from: youngk on 18-09-2010 04:51 PM Quote from: Treasure2 on 17-09-2010 09:53 AM Quote from: youngk on 16-09-2010 06:55 PM Quote from: Treasure2 on 16-09-2010 05:39 PM Many guys dey ask for card and some of them no get shame. if i may ask,how will d guy say it? ![]() i never meet those kind guys sha....
| |||||
Quote from: Michro on 20-09-2010 09:02 PM Quote from: Ceenod on 18-09-2010 10:26 PM well dats 4 d guys dat send recharge cards. Guys neva eva buy women giifts unless its necessary. U can neva use gifts 2 win dem ova cos u r nt d only one buyn. Imagine a situatn u bot her a 750 card tinkn make i c wetin she go talk nd 10mins l8r anoda guy sends 3500 card No mind dem.Na so so beg dem sabi See you, so make I use the one another man send me take call you? E no go happen. If you want make I call you, send me a recharge card. ![]() ![]()
| |||||
Nne na true u talk. Reply
| |||||
Yes, ladies too can send recharge card to their male friends. Some girls have done it. Infact, most girls who often ask for recharge card are decievers. Often asking for card by a lady could be one of the proves that she is not serious but rather mischievous. Reply
| |||||
Eziokwu Reply
| |||||
Quote from: bomsiluv on 21-09-2010 08:29 AM Quote from: Michro on 20-09-2010 09:02 PM Quote from: Ceenod on 18-09-2010 10:26 PM well dats 4 d guys dat send recharge cards. Guys neva eva buy women giifts unless its necessary. U can neva use gifts 2 win dem ova cos u r nt d only one buyn. Imagine a situatn u bot her a 750 card tinkn make i c wetin she go talk nd 10mins l8r anoda guy sends 3500 card No mind dem.Na so so beg dem sabi See you, so make I use the one another man send me take call you? E no go happen. If you want make I call you, send me a recharge card. ![]() ![]() The ones we Send, who do u call it with? In fact 4 me I have long stopped this cheating. Guys learn;D
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos