Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: "Prince Odianose Okojie Did Not Tell Me He Was Legally Married" - Mercy Johnson on: 8-08-2011 04:02 AM
@ amfavored u have said it all may God bless u brother.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: IS IT FOOLISH TO GIVE/LEND UR B/F MONEY? AFTER BREAK-UP, CAN U STILL ASK 4 IT? on: 16-08-2010 05:21 PM
body dey hot, women dey vex ohooo  men becarefull.
                                                                                                                                                     
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tragedy as Family of Seven Die After Meal on: 11-01-2010 05:35 PM
hmmmmmmmmmmmm  naija may God help us
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Divorce: Keyamo’s wife demands N20m alimony on: 2-12-2009 04:20 AM
na real aganrancha my brother na wah for niaja womenooo i beg unaoo we no dey europe oo make una take am easy women of big, big digree
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nkem Owoh, Top Nollywood actor kidnapped on: 11-11-2009 02:44 AM
infart we no go fit pay that money becos i no  say my osuofia go don give unah free live show so make unah cut d money down
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nkem Owoh, Top Nollywood actor kidnapped on: 11-11-2009 02:39 AM
Abeg  unahooooo nkem owoh too fat make unah live am ooooooo na beg i still dey beg
7  Forum / Politics / Re: Bode George is sentenced to 2 years for looting N84Bn on: 26-10-2009 03:18 PM
Godoooooooooooo naija y them no kill self  oleh
8  Forum / Politics / Re: Bode George is sentenced to 2 years for looting N84Bn on: 26-10-2009 03:16 PM
Godooooooooooooooooo naija y 2yrs anyway all of them na deysame thing
9  Forum / Relationships & Romance / Re: The evolution of African Romance! on: 20-08-2009 01:09 AM
must u remain in darkness? we ar in 2009 not 1950 or 60 ok.
10  Forum / The Buzz Central / Re: Pete Edochie kidnapped on: 17-08-2009 09:01 AM
D kidnapps ar fools, big big fools let them go an kidnap this Goverment people thats eat oil money  big fools, l like ltalyan mafias they dont have time 4 common man they deal with goverment. pete, l pray that God will protect u, and touch they mind. A BIG AMEN
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Can you move into a woman's house after marriage? on: 3-08-2009 12:07 AM
well, for me ooo is not proper i want to live in my husand house
Pages: