Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: Soludo's dad kidnapped on: 5-11-2009 03:39 PM
i join u o to praise God o. This kidnapping issue must be addressed.

Wetin dem get to do wit your pale self? Praise the Lord for His love endures forever!
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Alfa Impregnates Client’s Wife on: 29-10-2009 10:35 AM
orisirisi things jus dey happen. Na only Jah go safe us. Less we continue to fall in the hands of the defaulters!
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Alfa Impregnates Client’s Wife on: 29-10-2009 10:15 AM
sebi na the husband ask am to go see the Alfa. so since dem don get wetin dem want there is no reason wey hin go reject hin wife since hin no say hin no fit perform all these while.

For me o. I know see the reason why dis woman come dey complain now, may be the Alfa no meet their agreement das why tori com wowo and yawa burst
4  Forum / Relationships & Romance / Re: 19 year old lady murders boyfriend on: 26-10-2009 02:47 PM
the dead guy chuk knife for her stomach she still dey alive to get knife to cut the guy neck. nawao for dis kind tori o. abeg helep us dguy.
5  Forum / Relationships & Romance / Re: what do you think is the greatest sin? on: 26-10-2009 02:15 PM
No sin is greatest or smallest.  The Bible has already confirmed it that sin is sin. whether a lier, fornicator, an arm robber, blasphemy against the holy spirit, adulterer etc.

Never have in mind that is little or big sin
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another week, Another Kidnap on: 24-08-2009 11:35 AM
what is happening in naija is too alarming to talk about. Bros e, if I be policeman and see all those guys carrying heavy arms, men i go take Ben Johnson. Nobodi wan die now.
Notwithstanding something has to be done about this kidnapping issue.

Person go de waka for road fear no go let person waka properly cuz of dis people.  Roll Eyes
Pages: