Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Do Men Change After Sex? on: 10-03-2012 06:56 PM
man dey change afta sex bcos e no get real feelin 4u,na jst d lov wey man get 4 fowl na him d man get 4u,na jst 2 get down wit u be him priority bt wen he get correct lov 4u,na love una 2 go make,which is lovemaking,e no dey change ,instead e go lov u more
2  Forum / Relationships & Romance / Re: girls pls close ur legs in public.......... on: 10-03-2012 06:50 PM
free show dey sweeeeeeeeeeeeeet o,especially wen u no expect am
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Caught Red-Handed on: 10-03-2012 06:47 PM
i wld jst walk away 1st den come bak home later nt 2 react or anytin,na only she go pack her tins b4 i com bak,fear no go gree am stay
4  Forum / Relationships & Romance / Re: ARE WOMEN TRULY UNFULFILLED AND INCOMPLETE WITHOUT HUSBANDS? on: 10-03-2012 06:34 PM
yes bt den we shld let go of d old idea of 2ppl. trying 2 cage demsefs all in d name of marriage,ow many years dey 4 dis lyf sef,abeg go in 2 d world n sin no more
5  Forum / Family / Re: guys Would you allow your wife to get a tattoo? on: 30-11-2010 07:49 AM
bible no support tatoo
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Ever won a lady's heart without telling her a lie? on: 30-11-2010 07:45 AM
girls,how many of una like d truth,abeg
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan on: 21-10-2010 06:04 PM
how much u get 2 spend,no go tink how u go make good money,dem say 2face no hear english but 2day nkooo,e dey live big,abeg life don pass good english
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies: Things you should never tell a guy on: 14-10-2010 07:34 AM
i believe in love,i disagree with ur 2,3 n 10 but all the same let me deal with d oda numbas,by the way u r beautiful,are u dat  beautiful on the inside?
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FIRST WEDDING on: 28-09-2010 06:12 PM
it represents finanacial responsibility
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Do We Keep Boy Friend And Girl friend ? on: 20-05-2010 05:50 PM
all dat tin wey una talk na lie,i say na lie,why hide under d pretence of boy or girl r/ship,d truth na 4 d collabo,we dey always dey form one tin or d oda,well sha some as in very few na 4 both parties 2 get 2 know each oda very well having in mind dat sex b4 marriage is . .. . . . .we all know religion else it is basically 4 segxwal satisfaction
11  Forum / Sports / Re: Stars who will miss the World Cup on: 18-05-2010 06:01 PM
miss dem all n so what Huh?? well sha dat one neva talk say make 9ja go perform miracle 4 world cup wit d preparation so far,all our players don tire abeg make dem park well,na so so hope na we always dey hope 4 wen odas dey prepare
12  Forum / Relationships & Romance / Re: stretch marks on: 17-05-2010 06:05 PM
why do we men like 2 crucify d women,me i be man n i get ,all of us na human being,abeg make una park well
13  Forum / Relationships & Romance / Re: pricess...is BACK!! on: 12-05-2010 07:54 AM
u go miss u,abeg passsssss
14  Forum / Relationships & Romance / Re: Sex Kills Relationships on: 12-05-2010 07:49 AM
e dey spice am up if u av genuine feelin 4 d person u are havin it with else reverse is d case but sha i dey use am settle quarrel if me n my girl dey get serious fight bcos afta evritin nobody dey blame anybody anymore na just i dey sorry 4 my actions na him dey follow n alort of y u sef talk like dat . . . . .pls enjoy am while it lasted,e dey sweet  sha aaaaaaaaaaa
15  Forum / Relationships & Romance / Re: My girl caught me in d act... on: 10-05-2010 04:57 PM
u know wetin u dey do,u just want do sharp sharp,parley yalk true we know all those tins na 2day
16  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve Vs Ini Edo, who is hotter? on: 4-05-2010 06:14 PM
abeg make una leave me alone i just dey passssss
17  Forum / The Buzz Central / Re: Fans Weep As Dagrin Is Buried on: 4-05-2010 06:10 PM
dagrin olenu but just enu is not enuf,we all miss u till we meet again 2 part no more
18  Forum / The Buzz Central / Re: Ego and Daddy Showley dropped as Globacom ambassadors on: 28-04-2010 04:43 PM
notin last 4eva but sha na dem sabi
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Should married women go clubbing? on: 28-04-2010 04:36 PM
me i fit go alone but she no go fit go if i no go,abi she don get anoda person wey dem 2 dey parole,she go tel me wen she come back but definitely no be 2 my own house sha o o o
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Would you allow your wife to seek greener pasture abroad? on: 26-04-2010 05:27 PM
i no fit do am lailai,me neva
Pages:
[1] 2