chineke at 21-10-2010 04:41 PM (14 years ago) (f) abegi first lady speak anything way u like na naija we deyoooooooooo Posted: at 21-10-2010 04:41 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ashimole at 21-10-2010 04:45 PM (14 years ago) (m) i no dey when u write this blog oh. i just dey pass hear am. Posted: at 21-10-2010 04:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 21-10-2010 05:17 PM (14 years ago) (m) me i dey , and na for my present too Posted: at 21-10-2010 05:17 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Story, story............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-10-2010 05:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
shine1177 at 21-10-2010 05:34 PM (14 years ago) (m) i've been watching dis woman too - too bad
Posted: at 21-10-2010 05:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 21-10-2010 05:59 PM (14 years ago) (m) not only too bad but three bad too Posted: at 21-10-2010 05:59 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 21-10-2010 06:00 PM (14 years ago) (m) Story, story............
na you sabi oooooooooooooooooooooooooooooooooo Posted: at 21-10-2010 06:00 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sammie7050 at 21-10-2010 06:04 PM (14 years ago) (m) how much u get 2 spend,no go tink how u go make good money,dem say 2face no hear english but 2day nkooo,e dey live big,abeg life don pass good english Posted: at 21-10-2010 06:04 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
jonpuo at 21-10-2010 06:32 PM (14 years ago) (m) since she finds it ery difficult to speak good english,you should advise her to start from primary one,at least she will learn from there,instead of destroying her image. Posted: at 21-10-2010 06:32 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 21-10-2010 06:44 PM (14 years ago) (m) since she finds it ery difficult to speak good english,you should advise her to start from primary one,at least she will learn from there,instead of destroying her image.
haba, a whole big madam to start from primary one ? you dey so wicked ooo, dem tell you say she no go school before ? na forge she forget now Posted: at 21-10-2010 06:44 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
talk what you will but she is the first lady and English usage wont change that Posted: at 21-10-2010 09:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fredooo at 21-10-2010 10:10 PM (14 years ago) (m) abeg make una leave madam goody goody,4 awa place person wey no get strenght to fight go use mouth fight,so in essence wetin i dey try talk besay english na borrowed lang,so if she dey break and couple am no blame am Posted: at 21-10-2010 10:10 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
yinccar at 21-10-2010 10:35 PM (14 years ago) (m) Proudly Nigeria,It is allowed Posted: at 21-10-2010 10:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 21-10-2010 11:58 PM (14 years ago) (m) i beg make una lif the woman alone ooo, and no be say most of you sef better pass her ooo, i don spoke true true so ooo Posted: at 21-10-2010 11:58 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ENSLISH NA HER MOTHER TONGUE?
Posted: at 22-10-2010 09:26 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
emmajenic1 at 22-10-2010 09:50 AM (14 years ago) (m) Our first lady no too go school.Make we consider she small.But she for dey use pigin english or Wafi wey she sabi well well. Posted: at 22-10-2010 09:50 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
iyadebo at 22-10-2010 10:04 AM (14 years ago) (f) Well idea is need, who no fit blow blunders, provided it is not bomb, afterall she just assume this position not quite long. after this term by May 29 2011 and another 4 years (2015) she will spoke (speak) like Queen Elizabeth II Posted: at 22-10-2010 10:04 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
dogounltd at 22-10-2010 01:01 PM (14 years ago) (m) u ,i n others knows, practice makes perfection and besides naija needs peops like her tu keep naija at large lively, we luv yu mimmie keep it in real. Posted: at 22-10-2010 01:01 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Lovelady at 22-10-2010 01:46 PM (14 years ago) (m) Nothing spoil, the idea is well understand, abi? Posted: at 22-10-2010 01:46 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |