sammie7050 at 10-05-2010 04:57 PM (14 years ago) (m) u know wetin u dey do,u just want do sharp sharp,parley yalk true we know all those tins na 2day Posted: at 10-05-2010 04:57 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Festyman at 10-05-2010 09:16 PM (14 years ago) (m) U b papa ashawo, na only 1 advance girl gv u don fall, mumu na set up d set u up, mayb d girl don notice say na weting u d do she cm use her room mate set u up, u cm fall mumu 4 her hand. who knws na weting u d do snce GOD don punish u naaa. if i b her i go end am sharp sharp. u b he goat. every female goat wey pass u go lk knw wetin d under am.
Posted: at 10-05-2010 09:16 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pires07 at 10-05-2010 10:59 PM (14 years ago) (m) yeye poster...is that what u do when any girl make advances at u..mchewwww
hey! I dey 1 problem already nor throw ur own advances i beg. lol
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 10-05-2010 10:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 10-05-2010 11:00 PM (14 years ago) (f) yeye....
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 10-05-2010 11:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 10-05-2010 11:06 PM (14 years ago) (m) Lucky dude
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 10-05-2010 11:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
angel-one at 10-05-2010 11:16 PM (14 years ago) (m) The truth is dat she will never trust u again lyk b4.so i advice u let her knw dat u truly luvs her b4 she leaves,and u shld start preparin 2 move 4ward.and don't fall 4 such tins easily next tym,by d way where is ur pride as a man?gudluck bro. Posted: at 10-05-2010 11:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Festyman at 11-05-2010 01:23 PM (14 years ago) (m) how can i make her change her mind? Posted: at 11-05-2010 01:23 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
remie at 11-05-2010 01:47 PM (14 years ago) (f) u just broke off from d rel wit ur silly act but goodluck all d same Posted: at 11-05-2010 01:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chrisfab at 6-06-2010 12:20 PM (14 years ago) (m) i dont have blame u cos its not ur fault,after all u are suffering frm libido Posted: at 6-06-2010 12:20 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Librabilex at 6-06-2010 01:38 PM (14 years ago) (m) u disobey d 11th comanment,,,,thou shal not be caught... Posted: at 6-06-2010 01:38 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cayico at 6-06-2010 01:43 PM (14 years ago) (f) you can do nothing Posted: at 6-06-2010 01:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aliaaz at 6-06-2010 03:56 PM (14 years ago) (m) correct.
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 6-06-2010 03:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyindabty at 7-07-2010 03:26 PM (14 years ago) (f) just 4get her becos u don lost her 4 life takia and next time dnt be a victim. Posted: at 7-07-2010 03:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
acaalliy at 7-07-2010 04:07 PM (14 years ago) (m) I beg dear all, leave story. Can all of you come out and swear say you no dey cheat ur girl or ur guy? na everywhere e dey guy. tell her it wasnt you she saw... i dey craze? Posted: at 7-07-2010 04:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Akpan01 at 7-07-2010 04:08 PM (14 years ago) (f) me i no dey
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 7-07-2010 04:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
talk to d grl tru her friend mayb she might still accpt u bt................. menh! my guy u no try atall Posted: at 27-03-2012 01:31 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |