Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian scientists develop ‘fuelless’ generator on: 8-04-2010 09:16 AM
mmm...wetin i go tok again sef:o
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Food Crisis Looms In Lagos, As Traders Prepare For Another Strike on: 8-04-2010 09:01 AM
abeg make we no loose hope...we must all fight dis phuckin corruption 2gether. May God bless Nigeria with d strength and energy to do just that and then some.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Beautiful Calabar In Pictures on: 8-04-2010 08:19 AM
Beautifull pics bros thanks alot for posting Smiley Calabar is more of a tourism city where Lagos is more business oriented but also still as beautiful. Naija Forever Kiss
4  Forum / Relationships & Romance / Re: love on: 5-04-2010 08:24 PM
Quote from: HOPEA23 on  5-04-2010 07:22 PM
Quote from: MJaby on  5-04-2010 07:18 PM
Bros na Two people dey create dis ting called love so if u feel it more dan her...MOVE on...she no be d one....cummunication and trust is d main backbone so talk to her make sure d 2 od u dey on right path!
but he doesn't know how to talk to a woman ..can you help him out?

lol...im know now...me i no b docto jare.. Wink
5  Forum / Relationships & Romance / Re: love on: 5-04-2010 07:18 PM
Bros na Two people dey create dis ting called love so if u feel it more dan her...MOVE on...she no be d one....cummunication and trust is d main backbone so talk to her make sure d 2 od u dey on right path!
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The court: His manhood is too small for me – wife on: 5-04-2010 07:15 PM
I agree!! Total choatic bulshit
me remain small i fo marry sef if no b God strike thunder fo me head senses Shocked i fo don marry woman i no love...what im trying to say is make we marry if we dey sure say we go do everyhtin fo each otha cos dats what it is all about..
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Hi pals on: 5-04-2010 07:08 PM
Yeah could be infatuation or d fact u be betta kissa Grin Lol
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girls dey lie better lie on: 31-03-2010 04:11 PM
Nah wah ooo.... e b as e get Roll Eyes
Pages: