ur friend get shit 4 bodi..why d girl no allow am open mouth....?
which one u dey na..... person dey get shit 4 body?.... my guy na handsome guy wey be sey if u see him, u fit fall in rough sef..
@blings_is_black; na wah 4 u ooo, wetin ur guy dey find 4 anoda person body wey u no get, n u even proud d hala am say ur guy d gbadu anoda babe. wonders! wonders! wonders! they say shal neva end.