Girls have bad mouth.... why? (Page 5)

Date: 19-11-2009 1:35 pm (15 years ago) | Author: Victor Onyii Blings
1 2 3 4 [5]
- myragonza at 23-11-2009 03:40 PM (15 years ago)
(f)
position is open till end of this week only....

Posted: at 23-11-2009 03:40 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blings_is_back at 23-11-2009 03:56 PM (15 years ago)
(m)
I'll inform my grandpa....
Posted: at 23-11-2009 03:56 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- myragonza at 23-11-2009 04:02 PM (15 years ago)
(f)
sure...as long as he is fast....

Posted: at 23-11-2009 04:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ed-hope at 8-09-2011 10:45 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 19-11-2009 02:33 PM
Quote from: mazi on 19-11-2009 02:24 PM
ur friend get shit 4 bodi..why d girl no allow am open mouth....?


which one u dey na..... person dey get shit 4 body?.... my guy na handsome guy wey be sey if u see him, u fit fall in rough sef..

@blings_is_black; na wah 4 u ooo, wetin ur guy dey find 4 anoda person body wey u no get, n u even proud d hala am say ur guy d gbadu anoda babe. wonders! wonders! wonders! they say shal neva end.
Posted: at 8-09-2011 10:45 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- around_d_corner at 8-09-2011 11:38 AM (13 years ago)
(m)
OMO na 2day urlz dey fall hand plenty....
Posted: at 8-09-2011 11:38 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- alelove at 13-01-2012 01:35 AM (13 years ago)
(f)
brb
Posted: at 13-01-2012 01:35 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 13-01-2012 03:12 PM (13 years ago)
(f)
come back here, Angry
Posted: at 13-01-2012 03:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 13-01-2012 07:05 PM (13 years ago)
(m)
2bad 4 ya friend...una 4 padlock her mouth na..
Posted: at 13-01-2012 07:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5]

Featured Discussions